Life you see is a jungle Twenty Four Seven we dy hustle
You can be the hunter or either be the Bush meat
Small thing dem go talking toh
Wetin happen dem go so mi so
You gas dy strong
Never give up
Person wey give up na em f*ck up
This life no straight
Like bone straight
You might be good but them ah still hate
But I bone face
With my dark shades
Dem wan move me but me I no shake
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori
Say I get Jesus me I no fit fall
Plenty blessings me I no fit talk
Oluwa dy my back me I fit break
They tryna bring me down but I no gree shake
Anytime I time I show dem dy call me OmoMummy
Steady on my grind I dy hustle for the money
Cus Manchi Chop
Manchi Flex
Manchi pull up in a brand new Benz
Oya ask your mummy
She go say she go say u bad gan
Call me OmoMummy
She go say she go say I bad gan
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori
Malowa
Malowa oh
Toh ba lowa
Oma pka Lori Oma pka Lori