Back to Top

OTOGO - Mad Ghon Lyrics

OTOGO - Mad Ghon Lyrics

For this life wetin boys don see
Mad ghon
We don face many things for the street
Mad ghon
But we still forge ahead no defeat
Mad ghon
Baba God hear our prayer be the gist
Mad ghon

For this life wetin boys don see
Mad ghon
We don face many things for the street
Mad ghon
But we still forge ahead no defeat
Mad ghon
Baba God hear our prayer be the gist
Mad ghon

First thing first this na for my people for the trenches
Ones wey dey sleep for the gutter or the benches
Because this government expenses dey so senseless but you still relentless
To all the single mothers out here
Doing what you gats to do without fear
I know say e no easy but my dear
Take am easy keep your head up wipe your tear
To all my brothers wey dey hustle ghon
E get as e be but no mean say na oh ti tan
As we dey press my brother you go win some
And all the sleepless night go make some sense sense
Getting all the money in the end end
Hard work pays my friend friends
Bad boy OTOGO i go trend trend
Cause learn learn
From the street street
E no get as e go be I must to hit hit
Everywhere them go put me on repeat
I professy like say I dey preach But I be street

For this life wetin boys don see
Mad ghon
We don face many things for the street
Mad ghon
But we still forge ahead no defeat
Mad ghon
Baba God hear our prayer be the gist
Mad ghon

For this life wetin boys don see
Mad ghon
We don face many things for the street
Mad ghon
But we still forge ahead no defeat
Mad ghon
Baba God hear our prayer be the gist
Mad ghon

We Dey pray everyday for this country like say we dey
Ehhh alleluyah
Wetin God wan com bless if you no get the handwork
Ehhh alleluyah
Life no gats hard if you wan win
Make you play your part no be long thing
You fit climb that bar no be mountain
Even if na mountain you fit run things
So flenjor
No dey let your situation be your mentor
Find a way to sell something be a vendor
The point be say you gats make some ends
Make them blend and make some sense Getting all the money in the end end

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Agbor Otogo, Albert Tema
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: OTOGO

OTOGO - Mad Ghon Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: OTOGO
Length: 3:03
Written by: Agbor Otogo, Albert Tema

Tags:
No tags yet