Back to Top

¥oungmill - Caro Tune Lyrics



¥oungmill - Caro Tune Lyrics
Official




Ah ah Caro
You no need dey worry me I no be Saro
This one no be lamba this one no be shalo
Be my iyawo
Kin ma yawo
E no be lapo
Ah ah I know
Say you no dey like dey see me pelu Vero
Onii Veronica o ni nma se gba o
Okay Caro
My Ella o
My diva o
Mami if you say hi I say hello
Sisi mi rogbodo sisi yellow
I likey brokototo draw me like ogbono jeka slogodo you the scope
I cover you I be your CSO
Messages dey for my DM o
But nah only you I se e end
I dey for you till the e e end
Ehehn
Sadia Maria jogodo
Dey pepper me bi ata rodo
The thing wey you find go Sokoto
Baby mi e dey for sokoto
For you baby make I polongo
Ma jijo mi biti okoto
You see oyinbo for obodo
Won jijo mi won tun pariwo
When it's rain or sunny
Iwo nikan sha lo monmi
You go be my lady
Be my mon ami mon cheri
Dem don do me dirty
Dakun do me jeje o banny
Santorini Berlin
Iwo lowa ni okan mi
We go just dey disturb neighbor
God help neighbor
Kala wey curve
Nah kalashnikov
Pour me liquor
Ota lo jan
Ama turn up latosan jimoh
Don don di don
Omo to shan
For my lincoln
Make we dey link up
When I wake up
I wan see your
See your smile when I look my mirror
Cinderella
We go dey happily ever after
Make I fire you with my baretta
Plenty weapon dey for my arsenal
Mamacita
Jangilova
E no be juju o e no be jazz
And when she waka her buddy dey clap
Fati wo dior wo fashion nova
Ehehn
Sadia Maria jogodo
Dey pepper me bi ata rodo
The thing wey you find go Sokoto
Baby mi e dey for sokoto
For you baby make I polongo
Ma jijo mi biti okoto
You see oyinbo for obodo
Won jijo mi won tun pariwo
When it's rain or sunny
Iwo nikan sha lo monmi
You go be my lady
Be my mon ami mon cheri
Dem don do me dirty
Dakun do me jeje o banny
Santorini Berlin
Iwo lowa ni okan mi
Farawe won
Malo farawe won
Jeka buga siwon
Baby tap to see more
I go do more
Talo biwon
Dakun talo riwon
Grab my demon
Make we dey go c'mon
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ah ah Caro
You no need dey worry me I no be Saro
This one no be lamba this one no be shalo
Be my iyawo
Kin ma yawo
E no be lapo
Ah ah I know
Say you no dey like dey see me pelu Vero
Onii Veronica o ni nma se gba o
Okay Caro
My Ella o
My diva o
Mami if you say hi I say hello
Sisi mi rogbodo sisi yellow
I likey brokototo draw me like ogbono jeka slogodo you the scope
I cover you I be your CSO
Messages dey for my DM o
But nah only you I se e end
I dey for you till the e e end
Ehehn
Sadia Maria jogodo
Dey pepper me bi ata rodo
The thing wey you find go Sokoto
Baby mi e dey for sokoto
For you baby make I polongo
Ma jijo mi biti okoto
You see oyinbo for obodo
Won jijo mi won tun pariwo
When it's rain or sunny
Iwo nikan sha lo monmi
You go be my lady
Be my mon ami mon cheri
Dem don do me dirty
Dakun do me jeje o banny
Santorini Berlin
Iwo lowa ni okan mi
We go just dey disturb neighbor
God help neighbor
Kala wey curve
Nah kalashnikov
Pour me liquor
Ota lo jan
Ama turn up latosan jimoh
Don don di don
Omo to shan
For my lincoln
Make we dey link up
When I wake up
I wan see your
See your smile when I look my mirror
Cinderella
We go dey happily ever after
Make I fire you with my baretta
Plenty weapon dey for my arsenal
Mamacita
Jangilova
E no be juju o e no be jazz
And when she waka her buddy dey clap
Fati wo dior wo fashion nova
Ehehn
Sadia Maria jogodo
Dey pepper me bi ata rodo
The thing wey you find go Sokoto
Baby mi e dey for sokoto
For you baby make I polongo
Ma jijo mi biti okoto
You see oyinbo for obodo
Won jijo mi won tun pariwo
When it's rain or sunny
Iwo nikan sha lo monmi
You go be my lady
Be my mon ami mon cheri
Dem don do me dirty
Dakun do me jeje o banny
Santorini Berlin
Iwo lowa ni okan mi
Farawe won
Malo farawe won
Jeka buga siwon
Baby tap to see more
I go do more
Talo biwon
Dakun talo riwon
Grab my demon
Make we dey go c'mon
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abiodun Ogundele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: ¥oungmill



¥oungmill - Caro Tune Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: ¥oungmill
Language: English
Length: 3:29
Written by: Abiodun Ogundele

Tags:
No tags yet