Back to Top

Very good day Video (MV)




Performed By: ¥oungmill
Language: English
Length: 3:29
Written by: Abiodun Ogundele




¥oungmill - Very good day Lyrics
Official




(Soft o)
Dem dey find me
Make I sign this
If I sign this fit go dey for the yawa
Many planning
Many plotting
Many angry say me no getti their time
Money finding
Monetizing
Everything wey concern me I kala
All this kind thing
Paralyze me
That one mean say if you lie I go para
For my Familli me I love you for life
If you catchy cold e go give me catarrh
We go ballu Spain we go ballu Qatar
Medi medicinal when she come to my yard
When I'm with my gees we dey burnu Cana
Some of them be wacko dem dey carry kala
Dem be Pharisees dem dey see from afar
If e no be matter make e no matter
Say me I wake up for morning
You see me I'm smiling
You say nothing funny
Ahh it's a good day
It's a very good day
King of the new wave tsunami
You hear me you feel me
Your smile make I happy
Ahh it's a good day
It's a very good day
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm happy
It's a very good day eh
Very good day eh
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm smiling
It's a very good day eh
Very good day eh
Omoge jubadi jubadi for daddy
Bi tattoo my lady you go dey my body
Tajode I dey see my baby I happy
Nothing be like the peace wey you give me darling
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver eh
Woni pawa nikan nan fe ri
If you see me with like 4 5 6
I'm the 7th nigga
Trading bad energy for my peace
Love and happiness is all I need
Plenty money for hand
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver
Eni toba wa laaye e go really better
Eni toba niku lapo e go still Fela
You go reason akanuche you go follow ponla
We go shatter the bandle we go nanwo tonight
Aye kan lo wa aye kan sha
Jaye jaye lawa no be lie
I dey for life you go hear the vibe
It's a million vibe
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm happy
It's a very good day eh
Very good day eh
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm smiling
It's a very good day eh
Very good day eh
Omoge jubadi jubadi for daddy
Bi tattoo my lady you go dey my body
Tajode I dey see my baby I happy
Nothing be like the peace wey you give me darling
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver eh
(Welcome to the sound it's a milli-on vibe)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




(Soft o)
Dem dey find me
Make I sign this
If I sign this fit go dey for the yawa
Many planning
Many plotting
Many angry say me no getti their time
Money finding
Monetizing
Everything wey concern me I kala
All this kind thing
Paralyze me
That one mean say if you lie I go para
For my Familli me I love you for life
If you catchy cold e go give me catarrh
We go ballu Spain we go ballu Qatar
Medi medicinal when she come to my yard
When I'm with my gees we dey burnu Cana
Some of them be wacko dem dey carry kala
Dem be Pharisees dem dey see from afar
If e no be matter make e no matter
Say me I wake up for morning
You see me I'm smiling
You say nothing funny
Ahh it's a good day
It's a very good day
King of the new wave tsunami
You hear me you feel me
Your smile make I happy
Ahh it's a good day
It's a very good day
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm happy
It's a very good day eh
Very good day eh
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm smiling
It's a very good day eh
Very good day eh
Omoge jubadi jubadi for daddy
Bi tattoo my lady you go dey my body
Tajode I dey see my baby I happy
Nothing be like the peace wey you give me darling
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver eh
Woni pawa nikan nan fe ri
If you see me with like 4 5 6
I'm the 7th nigga
Trading bad energy for my peace
Love and happiness is all I need
Plenty money for hand
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver
Eni toba wa laaye e go really better
Eni toba niku lapo e go still Fela
You go reason akanuche you go follow ponla
We go shatter the bandle we go nanwo tonight
Aye kan lo wa aye kan sha
Jaye jaye lawa no be lie
I dey for life you go hear the vibe
It's a million vibe
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm happy
It's a very good day eh
Very good day eh
Very good day
It's a very good day eh
If you see me I'm smiling
It's a very good day eh
Very good day eh
Omoge jubadi jubadi for daddy
Bi tattoo my lady you go dey my body
Tajode I dey see my baby I happy
Nothing be like the peace wey you give me darling
Bum bum bella
Anastasia
We go cruise inside my panaramera
Acapella
For the weather
If she no dey omo I dey shiver eh
(Welcome to the sound it's a milli-on vibe)
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abiodun Ogundele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: ¥oungmill

Tags:
No tags yet