Back to Top

PeppDigital - Ase Lyrics



PeppDigital - Ase Lyrics
Official




Ko ba da gba ko ni ko mi
Owo gidi oma ko mi
Mudupe baba ese oh
Adura ti gba ase oh
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh Ese Baba
We dey okay
Ati jeun soke Jeun soke
We dey okay
Ati jeun soke
I swear sey God go punish
All these small bad belle people amen
I swear sey God go punish
All the man wen wish me evil amen, amen
Cos me I just dey my lane
Dey do my thing in a jeje way
Me I just face my front
Na all my blessings I dey count
I pray say God go bless
All the people wey dey wish me well more blessings
I pray say God go protect
All the people with good intent intentions
Cos this life wey we dey
Old things shall pass away amen
Dead bones shall rise again
And we shall say again
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
We dey okay
Ati jeun soke oh oh uh oh
We dey okay
Ati jeun soke
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh
We dey okay
Ati jeun soke oh oh uh oh
We dey okay
Ati jeun soke Yeah yeah yeah yeah yeah
Some have food but cannot eat
Some can eat, but have no food
We have food, and we can eat
Glory be to thee oh lord
Amen
Amen
Amen
Uuuuh
Amen
Amen
Amen
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ko ba da gba ko ni ko mi
Owo gidi oma ko mi
Mudupe baba ese oh
Adura ti gba ase oh
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh Ese Baba
We dey okay
Ati jeun soke Jeun soke
We dey okay
Ati jeun soke
I swear sey God go punish
All these small bad belle people amen
I swear sey God go punish
All the man wen wish me evil amen, amen
Cos me I just dey my lane
Dey do my thing in a jeje way
Me I just face my front
Na all my blessings I dey count
I pray say God go bless
All the people wey dey wish me well more blessings
I pray say God go protect
All the people with good intent intentions
Cos this life wey we dey
Old things shall pass away amen
Dead bones shall rise again
And we shall say again
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
We dey okay
Ati jeun soke oh oh uh oh
We dey okay
Ati jeun soke
Ese oh
Baba ese oh Ese oh
Ese oh
Baba ese oh
We dey okay
Ati jeun soke oh oh uh oh
We dey okay
Ati jeun soke Yeah yeah yeah yeah yeah
Some have food but cannot eat
Some can eat, but have no food
We have food, and we can eat
Glory be to thee oh lord
Amen
Amen
Amen
Uuuuh
Amen
Amen
Amen
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ismail Oyekan, JohnPaul Arabome
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: PeppDigital



PeppDigital - Ase Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: PeppDigital
Language: English
Length: 2:35
Written by: Ismail Oyekan, JohnPaul Arabome

Tags:
No tags yet