Back to Top

PeppDigital - Girl From Ghana Lyrics



PeppDigital - Girl From Ghana Lyrics
Official




What is your love language
Make you dey help translate
So i go understand
And i can be a better man
Help me to concentrate
Your duna e dey confuse me
I'm trying to stay focused
Decipher, wetin you dey try communicate oh
I be man from naija
And i love your waist oh
You be girl from accra
So we must relate oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana]
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana, ghana]
E be only you
Odo sronko
That is why i be knocking on your door
Baby gimme melanin
Lemme sing a melody
Together we could make good memories, yeah
Odo yewu
Your love e sweet e pass jollof oh
Baby come and gimme this your love oh
Gimme this your love oh
Cos i be, big man from naija
And i get e 'ego
You be fine girl from accra
And your waist e set oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana]
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana, ghana]
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




What is your love language
Make you dey help translate
So i go understand
And i can be a better man
Help me to concentrate
Your duna e dey confuse me
I'm trying to stay focused
Decipher, wetin you dey try communicate oh
I be man from naija
And i love your waist oh
You be girl from accra
So we must relate oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana]
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana, ghana]
E be only you
Odo sronko
That is why i be knocking on your door
Baby gimme melanin
Lemme sing a melody
Together we could make good memories, yeah
Odo yewu
Your love e sweet e pass jollof oh
Baby come and gimme this your love oh
Gimme this your love oh
Cos i be, big man from naija
And i get e 'ego
You be fine girl from accra
And your waist e set oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana]
Big thangs poppin
Omo see the big thang she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin wit a fine girl from ghana [ghana, ghana]
[ Correct these Lyrics ]
Writer: JohnPaul Arabome
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: PeppDigital



PeppDigital - Girl From Ghana Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: PeppDigital
Language: English
Length: 2:48
Written by: JohnPaul Arabome

Tags:
No tags yet