Back to Top

Tribute To Me (TTM) Video (MV)

Performed By: Princebjz
Language: English
Length: 2:47
Written by: JOHN DUROSARO

Princebjz - Tribute To Me (TTM) Lyrics

Dey say na don the king wey don born pikin
I say princebjz don come become the king
Another Banger! Man don destroy the beat
If you think say na joke come see receipts

Bad man dem know
Dem know say I be bad commando
Na me dey talk am
People sef dem know
Dey don see how things con dey go
Everybody calm down
Bad man dem know
Dem know say I be bad commando
Na me dey talk am

Omo na the gbedu o
Make man dey gentle o
Make all ladies dem start to dey gbadun o
Omo na the gbedu o
Make them dey shout biko
Princebjz ah ma pa wa o!
Omo na gbedu o
Make all my people dem start to party o
Make all the girls and the boys start to jolly o
Make una jump jump jump enjoy the vibe dey go

Bad man dem know
Dem know say I be bad commando na the me dey talk am
People sef dem know
Dey don see how things con dey go
Everybody calm down
Bad man dem know
Dem know say I be bad commando
Na me dey talk am

Princebjz party stopper come again
So wetin be the gain if no change the game
A new vibe a new flex and a brand new name
Better appreciate cus now we getting fame
Taking away your pain, so make you try maintain
My brother dey your lane, no go dey shalaye
Cus plenty talk no go allow you concentrate
So make you turn up turn up turn up enjoy your day

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: JOHN DUROSARO
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Princebjz

Tags:
No tags yet