Back to Top

Kilode Video (MV)




Performed By: Pryme
Featuring: Davido, Peruzzi
Language: English




Pryme - Kilode Lyrics




[ Featuring Davido, Peruzzi ]

Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Girl i no do you ojoro oo
Like bread and butter we go dey together baby oo yea

Pass me your love make we turn up oo
The way you do dey make me dey go crazy for you

Dam say love dey blind, but i dey see am for you eye
Erima, you are my life

Obu muna gi final

Look around look around, baby see what you've done to me
Sis don't you realise yea yeaaa

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again

Damnnn

Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Same shody wey dey whine for the doe
You for gimme love before i sample the kpo

Kpo kpo di
Kpo kpo di
Kpo kpo di
Kpoo kpoo

My heart e dey beat e dey go go
Go go go slow aiii

Now me i no know
Weda na gucci feregamo
Wey make you want dey run away

I no know again baby tell me kilode
Manya manyaaa

See, girl i don high and i can't stop
And i want chop but i can't chop
Cos you no dey ehh eyeeee

Manya manyaaa
Girl i don high ehh yeaaa

And i can't stop ehh yeaaa

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again

Damnnn

Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Na your food i dey want chop
Everything go be nonstop

For your sake i go lock up
Shey na me you go want marry

My pickin you go gats carry
You go live you no go work hard

She say na so the lifestyle dey dey
I say naso the lifestyle dey play

Chop life, and you can eat it all
You can wear it all oshey

I'll give you tons and pearls
Give you all the world oshey

Sweet life, for you i sing this
And ama put you on oshey

My life, make i change your lifestyle

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Girl i no do you ojoro oo
Like bread and butter we go dey together baby oo yea

Pass me your love make we turn up oo
The way you do dey make me dey go crazy for you

Dam say love dey blind, but i dey see am for you eye
Erima, you are my life

Obu muna gi final

Look around look around, baby see what you've done to me
Sis don't you realise yea yeaaa

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again

Damnnn

Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Same shody wey dey whine for the doe
You for gimme love before i sample the kpo

Kpo kpo di
Kpo kpo di
Kpo kpo di
Kpoo kpoo

My heart e dey beat e dey go go
Go go go slow aiii

Now me i no know
Weda na gucci feregamo
Wey make you want dey run away

I no know again baby tell me kilode
Manya manyaaa

See, girl i don high and i can't stop
And i want chop but i can't chop
Cos you no dey ehh eyeeee

Manya manyaaa
Girl i don high ehh yeaaa

And i can't stop ehh yeaaa

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again

Damnnn

Come gimme love, ya daddy
You dey hold me for work, ya daddy

If you won gimme love, ya daddy
Why you dey hold me for work, ya daddy

Na your food i dey want chop
Everything go be nonstop

For your sake i go lock up
Shey na me you go want marry

My pickin you go gats carry
You go live you no go work hard

She say na so the lifestyle dey dey
I say naso the lifestyle dey play

Chop life, and you can eat it all
You can wear it all oshey

I'll give you tons and pearls
Give you all the world oshey

Sweet life, for you i sing this
And ama put you on oshey

My life, make i change your lifestyle

Baby kilode, wetin you gimme chop oo
Wetin you gimme chop oo

Baby kilode
Me i go want chop again
Me i go want chop again
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Pryme

Tags:
No tags yet