Back to Top

RainyMilli - Jeje Lyrics

theme

RainyMilli - Jeje Lyrics
Official




Jeje
Jeje
Jeje
Jeje
Make it rain
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
I don dey pray to God like everyday
I dey ask am when blessings go come my way
People tell me say my time say e don dey late
But I no say my blessings dey on the way
I wanna go faraway
Take my momma on a trip on a holiday
I wan get money yapa like Dangote
Spend everyday like say e be Friday
Fle Fle Fle Flex on em
I know you really really wanna flex on em
Very soon swear to God you gon flex on em
But for now, I don't want you to sweat em
Don't stress on em
Put an X on em
Oga no dey rush me
I go buy motor no dey rush
I go buy the house no dey rush eh
I go get money no dey rush me
Sister no dey rush me
I go get e boo no dey rush me
I go born pikin no dey rush me eh
I go get money no dey rush me
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, take it slow Jeje
Everybody say dey want a buss down
When the car no dey shey you go take the bus down?
I dey grind from sun down to sun down
I dey climb but dey want make I come down
Those days for my compound
When we dey drink Garri and we dey talk about
All the plans on how we go take run town
Just dey pray to God say make e come down
Ble Ble Ble Blessings
Everyday I wake I count my blessings
My belief in myself is impressive
Through the ups and down I stay pressing
I don't take it as an L, it's a Lesson
Oga no dey rush me
I go buy motor no dey rush
I go buy the house no dey rush eh
I go get money no dey rush
Sister no dey rush me
I go get e boo no dey rush me
I go born pikin no dey rush me eh
I go get money no dey rush me
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, take it slow Jeje
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Jeje
Jeje
Jeje
Jeje
Make it rain
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
I don dey pray to God like everyday
I dey ask am when blessings go come my way
People tell me say my time say e don dey late
But I no say my blessings dey on the way
I wanna go faraway
Take my momma on a trip on a holiday
I wan get money yapa like Dangote
Spend everyday like say e be Friday
Fle Fle Fle Flex on em
I know you really really wanna flex on em
Very soon swear to God you gon flex on em
But for now, I don't want you to sweat em
Don't stress on em
Put an X on em
Oga no dey rush me
I go buy motor no dey rush
I go buy the house no dey rush eh
I go get money no dey rush me
Sister no dey rush me
I go get e boo no dey rush me
I go born pikin no dey rush me eh
I go get money no dey rush me
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, take it slow Jeje
Everybody say dey want a buss down
When the car no dey shey you go take the bus down?
I dey grind from sun down to sun down
I dey climb but dey want make I come down
Those days for my compound
When we dey drink Garri and we dey talk about
All the plans on how we go take run town
Just dey pray to God say make e come down
Ble Ble Ble Blessings
Everyday I wake I count my blessings
My belief in myself is impressive
Through the ups and down I stay pressing
I don't take it as an L, it's a Lesson
Oga no dey rush me
I go buy motor no dey rush
I go buy the house no dey rush eh
I go get money no dey rush
Sister no dey rush me
I go get e boo no dey rush me
I go born pikin no dey rush me eh
I go get money no dey rush me
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
Take it slow Jeje
No rush, take it slow Jeje
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Nejo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: RainyMilli



RainyMilli Jeje Video


Performed By: RainyMilli
Length: 3:36
Written by: Daniel Nejo

Tags:
No tags yet