Back to Top

Rayzee Milla - Shutdown (Refix) (feat. Spyro) Lyrics

Rayzee Milla - Shutdown (Refix) (feat. Spyro) Lyrics

Osana oh osana
Dem say make I go home If I no fit go harder
Thank God I no look like wetin I don pass through
Cox this life anything wey happen na deja vu

Me I no get, dollars on my hands
Diamonds on my wrist
Gimme my money my brother make you no dey rizz
Teach me how to fish my brother no dey feed me fish
Cox if e sup for everybody, you no go see finish

When we pull up in a Lambo
Bi ti shina Rambo
Agba baller victor osimhen asisat oshoala
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ridwan Abdulazeez
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Rayzee Milla

Rayzee Milla - Shutdown (Refix) (feat. Spyro) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rayzee Milla
Language: English
Length: 1:23
Written by: Ridwan Abdulazeez

Tags:
No tags yet