Back to Top

Retji - POWER Lyrics



Retji - POWER Lyrics
Official




Too many things I don see for my side
You could see the fire burn for my eye
So when you see me turn up with a vibe
Na the p wey you gatts normalize
So many people need to decolonize
All the things wey dem put for your mind
All the book wey we don memorize
We don chop lie from time
Lord of mercy
Me I no fit understand
Anytime I turn there's Fire on the mountain
And people just Dey stand
Lord of mercy
Omo see me see wahala
Anytime I feel some fire on the mountain
I'm praying for some power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Ring di alarm for the young alhaji
Confident in the vibe I carry
It's revolutionary
Sound we ah bring to the after party
It's don Retji the boy was born ready
So pour the confetti and drinks up to more life
As God bless me the crown Dey get heavy
But wetin mama dey tell me na say I go dey alright
Lord of mercy
Now I don Dey understand
Anytime I feel some fire on the mountain
E no Dey burn my hand
Lord of mercy
Omo see me see wahala
When im in the jungle going to the mountain
I get super power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Confirm
And we getting strong
Confirm
And the money getting long
Confirm
Everything soft
Confirm
Wetin you go do for the power
Many man kill for the power
Turn mumu for the power
God Dey give me power
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Too many things I don see for my side
You could see the fire burn for my eye
So when you see me turn up with a vibe
Na the p wey you gatts normalize
So many people need to decolonize
All the things wey dem put for your mind
All the book wey we don memorize
We don chop lie from time
Lord of mercy
Me I no fit understand
Anytime I turn there's Fire on the mountain
And people just Dey stand
Lord of mercy
Omo see me see wahala
Anytime I feel some fire on the mountain
I'm praying for some power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Ring di alarm for the young alhaji
Confident in the vibe I carry
It's revolutionary
Sound we ah bring to the after party
It's don Retji the boy was born ready
So pour the confetti and drinks up to more life
As God bless me the crown Dey get heavy
But wetin mama dey tell me na say I go dey alright
Lord of mercy
Now I don Dey understand
Anytime I feel some fire on the mountain
E no Dey burn my hand
Lord of mercy
Omo see me see wahala
When im in the jungle going to the mountain
I get super power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Power power
God Dey give me power
Confirm
And we getting strong
Confirm
And the money getting long
Confirm
Everything soft
Confirm
Wetin you go do for the power
Many man kill for the power
Turn mumu for the power
God Dey give me power
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Retji Dakum
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Retji



Retji - POWER Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Retji
Length: 2:47
Written by: Retji Dakum

Tags:
No tags yet