Back to Top

Rich Turner - Woski Lyrics

theme

Rich Turner - Woski Lyrics
Official




Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
See
I cast them out
Dreads on my head like Kai cenat
Only thing I want na bank alert
Life too short make u live ur life
Person wey loose na who done die
Looking good so I dy on guard
Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass
Wait why I no go work I no be samklef
Take of my shirt tattoo Joy my chest
CBN come I go chest any bill
Dem wan be me but them no fit be
Who God don bless feel say people lazy
Who God don bless feel say people lazy
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Men too woski no go loose guard
Dagger ur yanch dem go move with ur bag
Straight from B side na there I Matt
Agbiyagha wey wan Dey form first class
I cast them out
Dreads on my head like Kai cenat
Only thing I want na bank alert
Life too short make u live ur life
Person wey loose na who done die
Looking good so I dy on guard
Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
See
I cast them out
Dreads on my head like Kai cenat
Only thing I want na bank alert
Life too short make u live ur life
Person wey loose na who done die
Looking good so I dy on guard
Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass
Wait why I no go work I no be samklef
Take of my shirt tattoo Joy my chest
CBN come I go chest any bill
Dem wan be me but them no fit be
Who God don bless feel say people lazy
Who God don bless feel say people lazy
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Pull up in a Benzo
Squad too lit and we dy wacko
Who wan put hand o
My squad on deck like ah Rambo
Men too woski no go loose guard
Dagger ur yanch dem go move with ur bag
Straight from B side na there I Matt
Agbiyagha wey wan Dey form first class
I cast them out
Dreads on my head like Kai cenat
Only thing I want na bank alert
Life too short make u live ur life
Person wey loose na who done die
Looking good so I dy on guard
Any snitch na cut and pass cut and pass cut d snake with a big cutlass
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Endurance Osaretin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Rich Turner



Rich Turner Woski Video


Performed By: Rich Turner
Language: English
Length: 2:41
Written by: Endurance Osaretin

Tags:
No tags yet