Back to Top

Rudeboy - No Where To Go Lyrics

Rudeboy - No Where To Go Lyrics

Intro
Aii! oh no no no
Na beg I dey I beg oh, girl I dey beg oh ehh!

Chorus :
If u leave my side and break my heart again
Tell me baby where I go go, no where to go
And when I break your heart and throw your side away
tell me baby where we go go no where to go

Verse 1 :
Baby listen listen remember those days when we busy busy body
Me tell you make you give it to me some more
Cos if you give it to me I go give to you
Last night inside my motor with asamkpokoto dancing alingo eh
We just dey collabo, she bring it on then i say oh no no be so

Verse hook :
So gimme that personally girl I go deal with that
oh my God! who be that?
you know that I love you I love you uuh
This na temptation with a little confusion
girl e no easy eh, e no easy eh eh

(Repeat chorus )

Verse 2 :
Hello, how you doing eh eh you're my beautiful oyinye eh, girl everyday eh
When I see you with another man, I still dey wonder what is the possibility
I still dey wonder yes I still dey wonder ah
You be my testimony, the only girl wey go chop my money (wahala dey)
Troway plenty money wey go make all the boys dem soji (aii )

(Repeat verse hook )

(Repeat chorus)

Verse 3
Eh! you say your love no dey lie, girl I dey miss you die
And I will love you forever, ifunanya would you be mine eh!
I don kolo oh freestyling for studio and am singing the song dey go oh I know that am high but I just dey flow oh
So baby make you roll it who be the bagger control it gimme the lager

(Outro )
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Paul Okoye
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Rudeboy

Rudeboy - No Where To Go Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Rudeboy
Written by: Paul Okoye

Tags:
No tags yet