Back to Top

Saltzman - God Lyrics

Saltzman - God Lyrics

Vibe
Intro

If e no be God
Nobody for carry my cross
So I'm steady on my grind on a low oh oh
Feeling so much vibes on my flow oh oh
Oh no
If e no be God
I for dey on my own all alone
Maybe six feet under below
And nobody go dey for my family When e don red

Nobody Go dey apart from you mama
Nobody Go dey apart from you papa
All your friends go run and all your friends go japa
When you go dey fight and dey struggle with sapa

I've got many friends But I have no friend
Dem ah feeling cool but it's all pretence
Enemies attack me I mount defence
Me I no surrender Me I no retreat
God got my back and I'm losing no fight ah
Based on my belief serving God Is vital
I carry a glock If you hot my temper
Me I be da spark and music be da lighter

Kpo yaka kpo yaka one shot inna da air
Make una no challenge Make una commot for here
Give you dirty vibe I go slap am for your face
You go later feel am You go know about my name

Make dem try dem no fit reach for my soul
Dutty whine I go pull up to my coast
Tell dem say say na God run my own
I no dey do wetin me I never know

Dutty whine then I pull up to my coast

And nobody go dey for my family When e

Don red
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Osikweme Desmond, MORRISON
Copyright: Lyrics © MUSIC SALES CORPORATION

Back to: Saltzman

Saltzman - God Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Saltzman
Language: English
Length: 2:42
Written by: Osikweme Desmond, MORRISON

Tags:
No tags yet