Back to Top

Seaxin - 911 (feat. Domben Pen) Lyrics



Seaxin - 911 (feat. Domben Pen) Lyrics
Official




Domben pen
Seaxin IMG
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
(Dem give me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo)
Been thinking everyday
This world people dem Dey shock me everyday
I Dey show you love you still Dey betray...
Thought u and I will make it to sunny day
I keep pushing... you been pulling
I brought you in to be rulling
You been a clown
I feel so down
Why people of the world so bad?
Ah thought y'all said change start within us
Ah don change I'm still waiting for y'all
Y'all been making easy thing so hard
I don vex, I don vex
I think I'm fading away
I gave everything without stress
I think I'm fading away
My head! Don think too much I feel stressed
Popo Oooo
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
(Dem give me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo)
Hello emergency service
Somebody want to kill somebody
These people dey commit felony
Plenty stories inside country
(Oga say make e be him watch dog)
(Oga just call am now tell am say anything wey e see make e shut up
These people still Dey thief our Akpo
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Domben pen
Seaxin IMG
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
(Dem give me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo)
Been thinking everyday
This world people dem Dey shock me everyday
I Dey show you love you still Dey betray...
Thought u and I will make it to sunny day
I keep pushing... you been pulling
I brought you in to be rulling
You been a clown
I feel so down
Why people of the world so bad?
Ah thought y'all said change start within us
Ah don change I'm still waiting for y'all
Y'all been making easy thing so hard
I don vex, I don vex
I think I'm fading away
I gave everything without stress
I think I'm fading away
My head! Don think too much I feel stressed
Popo Oooo
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
(Dem give me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo)
Hello emergency service
Somebody want to kill somebody
These people dey commit felony
Plenty stories inside country
(Oga say make e be him watch dog)
(Oga just call am now tell am say anything wey e see make e shut up
These people still Dey thief our Akpo
Somebody call 911
Wetin Dey my head plenty
Somebody call 911
My head full Wetin Dey my head plenty
Dem bring me three Omeita
The thing Dey sweet the thing Dey sweet
I no still Dey feel myself oo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Benard Dominic, Philip Obalaja
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Seaxin



Seaxin - 911 (feat. Domben Pen) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Seaxin
Language: English
Length: 3:16
Written by: Benard Dominic, Philip Obalaja

Tags:
No tags yet