Back to Top

Seaxin - Blessings Lyrics



Seaxin - Blessings Lyrics
Official




(Double pro pro pro)
Seaxin again o
IMG
Say I know say I Dey try
But e be God wey dey give blessing
No retreat no surrender
Cos I made it out of trenches
Na God wey dey give blessings
Give me this melody (Oh uh oh)
No be say I Dey cough on this
Na him Give me this melody (Oh uh oh)
I can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
E give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
For this life I don learn lesson
No waste energy dey hate person
All fingers are not equal
Steady on my grind and I no give up (Uh uh)
Praying for my own
Praying for my family
Praying for my gees
Say nobody badder man
Na man get muscle
Na God get power
This life is so spiritual
God can bless you at zero hour
I believe in destiny
Always putting my best in this
Industry dey pressure me
Wetin go be go surely be
Devil been dey price my soul
For the dough (Woah)
But I say No! let me go (Go oh)
God no Dey whine me and I know ooh
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Say I know say I Dey try
But e be God wey dey give blessing
No retreat no surrender
Cos I made it out of trenches
Na God wey dey give blessings
Give me this melody (Oh uh oh)
No be say I Dey cough on this
Na him Give me this melody (Oh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
E give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Seaxin again oo
IMG
Psychomental
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




(Double pro pro pro)
Seaxin again o
IMG
Say I know say I Dey try
But e be God wey dey give blessing
No retreat no surrender
Cos I made it out of trenches
Na God wey dey give blessings
Give me this melody (Oh uh oh)
No be say I Dey cough on this
Na him Give me this melody (Oh uh oh)
I can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
E give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
For this life I don learn lesson
No waste energy dey hate person
All fingers are not equal
Steady on my grind and I no give up (Uh uh)
Praying for my own
Praying for my family
Praying for my gees
Say nobody badder man
Na man get muscle
Na God get power
This life is so spiritual
God can bless you at zero hour
I believe in destiny
Always putting my best in this
Industry dey pressure me
Wetin go be go surely be
Devil been dey price my soul
For the dough (Woah)
But I say No! let me go (Go oh)
God no Dey whine me and I know ooh
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Say I know say I Dey try
But e be God wey dey give blessing
No retreat no surrender
Cos I made it out of trenches
Na God wey dey give blessings
Give me this melody (Oh uh oh)
No be say I Dey cough on this
Na him Give me this melody (Oh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
E give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Can't get enough of this
Can't get enough of this (Uh uh uh)
Give me this melody
Give me this melody (Uh uh oh)
Seaxin again oo
IMG
Psychomental
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Philip Obalaja
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Seaxin



Seaxin - Blessings Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Seaxin
Language: English
Length: 2:56
Written by: Philip Obalaja

Tags:
No tags yet