Back to Top

Sewanu TG - One Mile Lyrics

Sewanu TG - One Mile Lyrics

You are you
I am I
But am confused
Sapa, is he he or she?

Flex and vibe
It's troubling the way it is while i be tryna change my life (yeah yeah)
I no dey fear to die
But i been thinking bout the people I'll be leaving left to weep and cry (oh no)

If you be saint make you first to comot
Find heavy brick make you stone the bobo o
Man go like but to jugde for court
But them no go like make dem just take walk in my shoes

You no go last one mile i swear walahi wa daaku
E geti plenti things wey man go like to come do
Joor padi malo sare koma lo kanju
Abegi take am easy uncle
Just take that walk in my shoes

Perspiration from the time been
Declaration of the high priest
Done decided fate of my G's
Let's begin the feast and dinning
But i no fit let ah snake in our circle o' vibe
On and on me nah do bags with my guys
I can't even move when a person ah lie (Are you gon ride with me or maybe you die with me)

Man go want but to jugde for court
And them no go like make dem just take walk in my shoes

Cause you are you, I am I now
I'm asking you papa is he or she
You can say am high, but am not high
I'm not the most high
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Sewanu TG

Sewanu TG - One Mile Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Sewanu TG
Language: English
Length: 2:55

Tags:
No tags yet