Back to Top

Common Person Video (MV)

Sharp waylce - Common Person Lyrics

I no want wahala
Hu hu ye
I no want wahala
Aranranranran
Liquor for the soul
Stereo
Hu hu ye
I no want wahala

Make I do it so low cos is teni teni
My life e no be Sobo gbona feli feli
Shey you wan dey bobo oya teniteni
But I no go fall inside for you to bury bury
Oya ka your eni or make i jump pass
Cos I no be your mate no dey shii for pampas
I dey gyrat buh my gyro pass your compass
Oya come pass
If you know say na you wey your mama born pass compose o
I gather money no be for me you come pose
Since I was 19 na im i don dey control
Like a console
Make you gather your padi them make dem console
But I no be yoryor person
I love my gahu Boi's wey been dey steady pressing
Cos I no go feet to chill until my God is blessings
And I want to thank my family for all the lessons
Ya ya ya

Me I no be common person
Shebi you know say me I just be sturbon person
My ability e no dey for common person
I love my people but I no dey gum on person
Ya ya ya

Me I no be common person
At least you know say me I just be sturbon person

Ya ya ya ya ya

I no want wahala
I no be common person
I no want wahala
I no be common person
I no want wahala
I no be common person
I no want wahala

Make I pick it up from where my nigga leave am
And I wan make you give it up for my nigga nigga
But I wonder why you wanna go dey beef a nigga
Brother wey dey travel everywhere without visa
See the diamond on the neck no be borrow possing
Everywhere him turn up but he's never ghosting
My man him go dey jollof but he's never boasting
So naso e go dey turn out to the bigger bigger
Make I do the little coaching
Do this for the hatter's to go feel and go chill
Maybe they can turn out not to be oloshi
So that we go dey together to dey biza biza
Cos I get plenty plenty
And my cacu Boi's still dey show me many many
Man i love the way the girls dey feel me heavy heavy
Say I get money and I get heavy d

Ya ya ya ya

I no want wahala
I no be common person
I no want wahala
I no be common person
I no want wahala
I no be common person
I no want wahala

Liquor for the soul
Stereo
I no be common person
I no want wahala
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: ADEDAYO ADEGOKE, OLAYINKA CAPITAL OLAYINKA CAPITAL
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Sharp waylce

Tags:
No tags yet