Back to Top

SK6 - I`M BACK Lyrics

SK6 - I`M BACK Lyrics
Official

I'm back
I Never left
I just dey one side I'm just tryna get the check
You wey dey hate better show me some respect
And you wey dey yarn omo challe make u fem
Shi shi

Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Give them back 2 back
Me I go give una back 2 back
Me I go give una back 2 back
I no go ever dey go back relax
Chale u see me dey run your mouth
Dey tell people talk say me self I dey slack
To all my goons wey dey gat my back
Aiming to the top we no go dey hang
Our next ride na bullion van
When everywhere set, everywhere go fresh
Why u dey hate on a constant
Cox my blessings dey come in abundance
I keep the matter for distance
Cox na money me self I dey chase now
U wey dey hate on my success, just bcox say me I dey chop first
Even we start to dey chop first, u know go dey gree make we come rest
Just bcox say we dey famous, this motherf*ckers wanna F us
Your best rapper seff be like Intel, and na we dey fly like geeforce
My fans come dey para
My fans come dey halla
They asking me sk6 what's the matter
I tell em to wait
I tell em to wait
I dey on my brake
And soon I go drop hits 4 plates

As soon as I pickup and Murder the mic
My hommies dey feeling the way I Dey rap
Cox am giving them hit on a regular time
If you hating on me make u find your size
To be precise, I'm not your type
Ogbeni abegi stop wasting my time
No be fight, no be by pride
Na bcox say me and you no dey vibe
Oluwa dey make me dey elevate, i no dey sure i go loose phase
I tell dem to f*ck off my premises, Cox I no get time for you wey dey look face
This rappers dey call me their fada, they call me their pops ,like say I be 2face
I dey double my grind, I dey double my hustle, na why I dey bubble in each day
Fake niggas nowadays want to dey talk to me
Telling me say sk6, i`m not the best in this
Nothing Dem Sabi ,na to dey drain my energy
Bad Belle people abeg no dey come to me
Bringing me back and they say we be family
If no be money matters no dey calling me
Ef with me Nigga, i go deal with you properly

I`m back

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Nanle Dakur
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: SK6

SK6 - I`M BACK Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: SK6
Language: English
Length: 3:22
Written by: Nanle Dakur

Tags:
No tags yet