Back to Top

Skyboy Vibe - Sound Lyrics



Skyboy Vibe - Sound Lyrics




Vibe e get some kind thing wey we won do for here now (laughs)

Odoyewu what you doing to my body
E be like say make I scatter all this party
Majekanmo make dem put am for your body ai
I no go lie wowo
I want to vibe wowo

Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won Leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won ma te oh
Won fe lemi lere won leto

Dem say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo
Say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo yeah

Hehehe the kind thing wey we won do for here na another thing oh
This one na Afro deep Afro mhen
Cream de la cream hehe fanuchi Beejay barns whetin you feel now
Make I go again
Listen up let's go oya okay

Remember the time when I sing high school
Singing this thing my own
Nobody go be like me oh like me oh
Bad man oh
Pass man the ganja
Give me the rizla baby
Roll up oh
Roll up the backwood oh
Roll up the backwood baby

Vibe on the beat then go ah
Vibe on the beat tete wa oh ah
Kolorun dakun wa oh
Moni Kiremi kolewa oh
Moni vibe on the beat then go
Vibe on the beat tete wa oh
Anjonu ton gbewa oh
Koma ni lack sa oh

Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won Leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won ma te oh
Won fe lemi lere won leto

Dem say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo
Say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo yeah

The kind wey we won do for here na another thing oh
This one na afro deep Afro mehn

Opisky this one na banger
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Vibe e get some kind thing wey we won do for here now (laughs)

Odoyewu what you doing to my body
E be like say make I scatter all this party
Majekanmo make dem put am for your body ai
I no go lie wowo
I want to vibe wowo

Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won Leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won ma te oh
Won fe lemi lere won leto

Dem say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo
Say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo yeah

Hehehe the kind thing wey we won do for here na another thing oh
This one na Afro deep Afro mhen
Cream de la cream hehe fanuchi Beejay barns whetin you feel now
Make I go again
Listen up let's go oya okay

Remember the time when I sing high school
Singing this thing my own
Nobody go be like me oh like me oh
Bad man oh
Pass man the ganja
Give me the rizla baby
Roll up oh
Roll up the backwood oh
Roll up the backwood baby

Vibe on the beat then go ah
Vibe on the beat tete wa oh ah
Kolorun dakun wa oh
Moni Kiremi kolewa oh
Moni vibe on the beat then go
Vibe on the beat tete wa oh
Anjonu ton gbewa oh
Koma ni lack sa oh

Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won Leto
Ani won fe te oh
Won fe lemi lere won leto
Ani won ma te oh
Won fe lemi lere won leto

Dem say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo
Say my vibe local
Dem say I too dey drag melody
Dem say my vibe is very local
Dem say I too dey drag melody wowo yeah

The kind wey we won do for here na another thing oh
This one na afro deep Afro mehn

Opisky this one na banger
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Damilare Ogunlae
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Skyboy Vibe



Skyboy Vibe - Sound Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Skyboy Vibe
Language: English
Length: 3:12
Written by: Damilare Ogunlae

Tags:
No tags yet