Back to Top

Slybanks - Faya Faya Lyrics

Slybanks - Faya Faya Lyrics

Yea
Yeah
Yea yea
Slybanks

Faya faya you set my heart on faya faya o
See me I taya taya you set my heart on faya faya o

Na the wey you dey you think say man no go make am o
Man no go make am o
I said I love you shebi you said you love me too
Shebi you said you love me
Wetin happen to the love
Oh baby you promise me eternity
Now I don dey go
See my music don dey blow
And my heart don dey flow follow another baby go oh

Your love na manya manya you set my my heart on faya faya o
Carry dey go kaya kaya you make me don dey para para oh
Odun mi gidi tara now me I don go Kwara Kwara oh
Your love na manya manya you set my heart on faya faya oh

Moti so fun e tele o iwonikan ni mofe o
You come dey carry your shoulder
You come dey carry your ego baskala
Carry your ego
You tell me say you need space
Gbenz you need space
Your phone ringing you no dey pick

Your love na manya manya you set my my heart on faya faya

Hmnm mnn
Hmnm oh
Hmmn mnn
Se you love me baby

Carry dey go kaya kaya you make me I don dey para para oh

You love na manya manya you set my heart on faya faya oh

Faya faya you set my heart on faya faya oh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Sly Banks
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Slybanks

Slybanks - Faya Faya Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Slybanks
Language: English
Length: 3:30
Written by: Sly Banks

Tags:
No tags yet