Back to Top

Olorunsogo (feat. Deshinor) Video (MV)

Smallzz Tha Razor - Olorunsogo (feat. Deshinor) Lyrics
Official

Echo, oya nah
Aah Echo
Deshinor leleyi oo
Echo on the beat, they call me Smallzz
When I came newly, dem say na my cross make I lift am
Many negative word wey dem talk but I weave am
I've learnt a lot, bros this life na my teacher
I no dey close my eyes but you know I'm a dreamer
No food ontop table, poverty dey flash me
I no dey fight wrestling but dem say owu go blow me
Mo Hotmail, mo gmail, mo yahoo, but ko pay me
Like a document, computer sef no go fit save me
Won fe kin di Baddo, ki won to le sign mi
Second label to pemi lori phone, ashey gay ni
Thank GOD for street OT, the guy for done yansh me
Maybe by now sef, bros shit no go dey catch me
Ojuju Calabar yin, OLORUN ko le mumi
Their talks na broken bottles but yet ko le gun mi
Olorunsogo, Smallzz, I done dey chop up
Hustle to the end make dem come follow me turn up
As we dey hustle back then for the street won o ri wa
As dem dey see us for tv, won ni won nwa wa - won ni won nwa wa
She ri aiye yi o le gan, o le gan
Gbadura soke si Baba
Olorunsogo, From Monday to Sunday, omo na we dem dey call
Olorunsogo, Anywhere wey we enter, ohun wa ni won fe gbo
Olorunsogo, From London to SA, we are always on top
Olorunsogo, Olorunsogo eh eh
Ojuelegba, Surulere, hustle wo Lekki Phase 2
Nigba wo lo ma show mi ni NTA 2
I cry so tey, I cry, nobody hear me
Where dem dey, like Terry G, all of dem free me
Oro po lenu but ko sowo studio session
Shey o digba ti mo ba lo fori mi lodo to nshan
N19,800 allawee ni mo fi book session
Gbogbo savings mi ni mo fi shey collaboration
Temi ba wa, ireti ma yapa
Who come say me and you we no go make am
Olorunsogo, yes, esu ti pofo
A nje igbekere tele, now we chopping dodo
Originality, tear rubber, kosi fake
Who GOD has blessed, sofun mi talo le curse e?
OLUWA ti te play soro mi, talo le pause e?
Omo ti jehun lo, traffic light o le stop

Ti ere ko, tija ko, anywhere we dey we murder gan
MC Oluomo gan dayan mo, awon temi nigboro won cover gan
A njaiye, everyday we dey thruway
Bi mo shey n na owo, ko de kan aiye
Awon dem G boys dey jaiye

We've been through a lot mehn, thank GOD for where we are today
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adeshina Aranmolaran, Oluwatoyin Ogunmuyiwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet