Ah yah
Ah yah yah yah yah
Something na something dey bother me
Main thing na my talent trouble
Spread it all my music globally
Kind thing wey I get, me I never see
I want to feel that my energy
Me vibe every time i dey kill the beat
All of my enemy go dance gon* gon*
Good song e dey enter gon* gon*
If music na my thing baba let me know
Abi 'em follow me for village oh
Me I don' dey sing and i want to blow
Never too late i fit change am oh
If music na my thing baba let me know
Abi 'em follow me for village oh
Me I don dey' sing and i want to blow
Never too late, i fit change am oh
I say my mind dey, body dey
Me self i dey' you fit ask kehinde
Me I don' put all me funds, all me kuda
Me I won comot for trenches
Ooh ri me, jo ma gba bo de
E le da mi, jo ma su ru le
Ooh ri me, jo ma gba bo de
E le da mi, jo ma su ru le
If music na my thing baba let me know
Abi 'em follow me for village oh
Me I don' dey sing and i want to blow
Never too late i fit change am oh
If music na my thing baba let me know
Abi 'em follow me for village oh
Me I don dey' sing and i want to blow
Never too late, i fit change am oh
Won know wizkid and don jazzy
Partoranking and peruzzi
Tiwa savage' and timaya'
Rema don jazzy you know that
Ehi