Back to Top

Talaka Video (MV)

Performed By: Sound Sultan
Language: English
Length: 3:37

Sound Sultan - Talaka Lyrics
Official

Double your hustle
Omo dubble your hustle
Double your hustle
Cuz talaka koni lari oh
Talaka koni lari oh
Is all about bad mind

My mama taste the food e no dey for house
You dey for house infact e don dey tey for house
Since the time I met your papa girls dey dey for house
Since sepe and opai dey dey for house
Meanwhile girls plenty for Lagos city
Shey na Esther buy hin mama dat loud titi
And didn't put you under any pressure
But this movie to fit kill us for Alimosho
Young lady you are 32
You no get any reason to shine at 32
If to say you no give God all the gratitude
We go cherish everyday and that's the truth
Omo once again we go fight the pain
But then again you won't let your brain invite the pain
Cuz you dey worry about the trouble wey dey next in line
And you get away you fit press rewind

Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro

Instagram and twitting Twitter
I don't wish to use this song to make you feel bitter
I just hope one day I'll finally reach ya
Posing with money don't make you richer na
Chinelo o chinelo nwana
Boyfriend e ti to melo nwana
Chinelo di porti oh
As she black before now she don yellow
MTN lomo for your throwback picture
When you post am now all black picture
Okay you get that picture
Maybe dey tell you back den say you get bright future
And its fashion police stay slashed on police
That I can help but just notice that
Everybody wan dey for red carpet things
But the next day na empty pocket things

Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro oh

Abeg my people make my people recognize the true treasure
Cuz wen or who dey blow dey apply the due pressure
Cuz lie is that treasure that's so infinite to measure
But people rather gather money and calculate possession
As I arrive on the scene like Immaculate Conception
And I was born to be clean I sanitize the whole nation
My daddy drove here in a Peugeot
But women dey ontop us like a logo
Oh make I do it for the promo
Dey wan me make I do am probono no
So say my name say my name
So when you say my name
Cuz money as to come a thing

Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Sound Sultan

Tags:
No tags yet