Back to Top

Stazi - Omo Gutter Lyrics



Stazi - Omo Gutter Lyrics




Oh na Hollaa
How far!!!
Life Na one no be two
If you know get money
You go get issue
Na why I dey steady steady
Buckle my shoe
Orimi feya cause I get a lot
Bills
Oh no
Men have been grinding on a low
Kosi anybody
Kosi alabaro
Emi huncho para
I be one man mopol
On a low kosi Isoro
I know dey carry calabash oh
Na only jah be my piller
You no no
Gonga aso kutapa aso
When I go blow
Igbawo laye agbo
I carry my hustle for my shoulder
I know fit sober
Cause I gat Jehovah
Onikima selo
Make I fire
And I Believe
In is Signs and wonders
Se you know

Omo Gutter
Fe kole ofe
Ra motor
Omo Gutter
Wonl le le
Oti dale ba
Omo Gutter with a dream
On a mouka Foam
Omo Gutter with billi billi
Mind set oh

Se you know me
You know the story
No body holy pass
Se you feel me
Me Na be doing my thing
From the 19s
So many sleepless all night
How far
Star boy lomo lati le
OGO Oluwa ni seh
Won ma le killi re
Ise oluwa ni
Won ma le ri di re
Me I don fears my fears
I say no more tears

I carry my hustle for my shoulder
I know fit sober
Cause I gat Jehovah
Onikima selo
Make I fire
And I Believe in is
Signs and wonders
Se you know

Omo Gutter
Fe kole ofe
Ra motor
Omo Gutter
Wonl le le
Oti dale ba
Omo Gutter with a dream
On a mouka Foam
Omo Gutter with billi billi
Mind set oh

Yb sounds
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh na Hollaa
How far!!!
Life Na one no be two
If you know get money
You go get issue
Na why I dey steady steady
Buckle my shoe
Orimi feya cause I get a lot
Bills
Oh no
Men have been grinding on a low
Kosi anybody
Kosi alabaro
Emi huncho para
I be one man mopol
On a low kosi Isoro
I know dey carry calabash oh
Na only jah be my piller
You no no
Gonga aso kutapa aso
When I go blow
Igbawo laye agbo
I carry my hustle for my shoulder
I know fit sober
Cause I gat Jehovah
Onikima selo
Make I fire
And I Believe
In is Signs and wonders
Se you know

Omo Gutter
Fe kole ofe
Ra motor
Omo Gutter
Wonl le le
Oti dale ba
Omo Gutter with a dream
On a mouka Foam
Omo Gutter with billi billi
Mind set oh

Se you know me
You know the story
No body holy pass
Se you feel me
Me Na be doing my thing
From the 19s
So many sleepless all night
How far
Star boy lomo lati le
OGO Oluwa ni seh
Won ma le killi re
Ise oluwa ni
Won ma le ri di re
Me I don fears my fears
I say no more tears

I carry my hustle for my shoulder
I know fit sober
Cause I gat Jehovah
Onikima selo
Make I fire
And I Believe in is
Signs and wonders
Se you know

Omo Gutter
Fe kole ofe
Ra motor
Omo Gutter
Wonl le le
Oti dale ba
Omo Gutter with a dream
On a mouka Foam
Omo Gutter with billi billi
Mind set oh

Yb sounds
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ibrahim Jayesimi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Stazi



Stazi - Omo Gutter Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Stazi
Language: English
Length: 2:37
Written by: Ibrahim Jayesimi

Tags:
No tags yet