Back to Top

Sophy Video (MV)

Performed By: Stizy
Length: 2:27
Written by: Okereke Franklin

Stizy - Sophy Lyrics

Why you no tell me say you get another man wey dey stay for lekki
I remember when we dey together we dey Shayo and party
Now you don leave you don turn me bad boy
Loving so many girls now omo But you still dey mind

From sokoto we dey go Canada
Na wetin me i don Plan make we do
Now you don scatter Wetin man been Dey plan
You don make me traumatized oh ehh

From sokoto we dey go Canada
Na wetin me i don Plan make we do
Now you don scatter Wetin man been Dey plan
You don make me traumatized oh ehh

Woh woh woh woh woh
Ohh oh oh yeah ah
Yeh yeh yeh yeh yeh
Ahh ah

Sophy
Shey you go stay when I never getti paid
Shey you go calm down for me
Make you no go follow omo Alhaji go
Ahhh

Me I want to know
Make I no go feel this pain again
Na love me I love no be me love pass
Na money you want no be you want pass

From sokoto we dey go Canada
Na wetin me i don Plan make we do
Now you don scatter Wetin man been dey plan
You don make me traumatized yeah

From sokoto we dey go Canada
Na wetin me i don Plan make we do
Now you don scatter Wetin man been Dey plan
You don make me traumatized oh ehh

Woh woh woh woh woh
Ohh oh oh yeah ah
Yeh yeh yeh yeh yeh
Ahh ah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Okereke Franklin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Stizy

Tags:
No tags yet