Sometimes I Dey wonder wetin cause me delay
Oro aye mi koma fa igi le
This my hustle I no use Dey play
Make another man no com run my race
Me and my Rebels we be hustler
If e no work we change formula
Hustle on my ten toes
Steady we Dey grind o
So when e go set o
No think say na jazz o
Oro aye yi shoro
Dem go do you ojoro
All the road I follow
Fit to make you kolo
Oro aye yi shoro
Dem go do you ojoro
All the road I follow
Fit to make you kolo
Aye n reti eleya mi
Nibo le fi ti oluwa si
Busy body fefi ejo pami
Emi ni kan ni mo mo ibi ti bata tin tami
Aye n reti eleya mi
Nibo le fi ti oluwa si
Busy body fefi ejo pami
Emi ni kan ni mo mo ibi ti bata tin tami
Bismillah rahman rahim
I'm up again
Na to chase all my dreams
This no be life wey I Dey see for film
Baba gbo Audra I'm down on my knees
Aye n reti eleya mi
Nibo le fi ti oluwa si
Ore n se mi
Ore n gbami
Nibo le fi Ife wa si
Na only me go carry my cross
Kosi eni ma bami gbe
Sapa to mbe lodo mi
Kosi eni ma bami le
Time ti eyin fin sun yen
Hustle ma lawa fi Se
So no call am luck
When I Dey ball like harry kane
Otipe ti motin babo
Otipe ti motin jagun mi
Mio ni owo artificial dread
Otipe ti motin ba irun mi
God bless my hustle for me
Ati awon ton gbadun mi
Man I no trust anybody
Men Nitori e ni mo se ba inu rin
Oro aye yi shoro
Dem go do you ojoro
All the road I follow
Fit to make you kolo
Oro aye yi shoro
Dem go do you ojoro
All the road I follow
Fit to make you kolo
Aye n reti eleya mi
Nibo le fi ti oluwa si
Busy body fefi ejo pami
Emi ni kan ni mo mo ibi ti bata tin tami
Aye n reti eleya mi
Nibo le fi ti oluwa si
Busy body fefi ejo pami
Emi ni kan ni mo mo ibi ti bata tin tami