Amma real player like dinho
You be fake actor like Dino
I know you heard of Elchapo
About time you meet El Loko
Turn up one time for Mushin
Turn up one time for my people
Turn up one time for Mushin
El Loko jade no wunshi
Ojuwoye flow got me wishing
Serve errybody no pushing
I cannot give them no empathy
Turn round bring bad energy
I cannot give them no empathy
Turn round bring bad energy
You no be block, no dey form o
If I say I'll call you back e go long o
Dem say El Loko long thing too strong o
Stories hoes tell for dem dorm o
Wey Street flow I feel nasty
Olosha Jam bombastic
My goons make money off plastic
Steady bump Nas illmatic
Take your money now make it mine mine mine
Out of the hood no be mai mai mai
Hustle is the truth no be lie Lai Lai
Struggle is the truth no be lie lie lie
Emi world best Ronaldinho, iwo fake actor bi Dino
I know you heard of El Chapo
About time you meet El Loko
Turn up one time for Mushin
Turn up one time for the mainland
Turn up one time for Mushin
El Loko jade no wunshi
Ojuwoye flow got me wishing
Serve errybody no pushing
Turn up one time for Mushin
Turn up one time for the mainland
Oya so fun mi, talo perfect?
Won den focus lori defect
Ain't gon let you be my prefect
Na you know who be the reject
Where I'm from we don't lose track
Jonze for my end we don't do that
Many turn salt when dem look back
Where I come from we don't lose track
El loco awon temi loco
Awon temi n kolo
Awon temi Choco
Awon toni kilo
Awon to man fogo
Awon toshe gogo
Awon to man fobo
Oya gbe soke lowon kan fawon temi
Turn up one time for the mainland
Je kawon temi wole eyan sanwo eyan
El Loko omo ola eyan koja eyan
Turn up one time for mushin
El Loko jade no wunshi