Tari t beat the title of Africa
I be full time hustla, hustla, I no dey shame oh dey shame oh
If e no sound good for your ear, abeg dey your lane oh your lane oh
I no dey hurry all fingers, no be the same-o, the same-o
I no dey buga-o for my helper, if e no deh-o, e no deh-o
If you keep on 100 with me, I'ma treat you the same
If you dey show me fake love, I'ma treat you the same
If you treat me like family, I'ma treat you the same-o
Cause when dem catch you for street you dey sleep, dem a treat you different
All my people we up like, ra-ba-ra-ra-ba, wo-wo-wo-wo-wo
Ra-ba-ba-ra-ba, wo-wo-wo-wo-wo

Ra-ba-ra-ra-ba, you know yo yeah
I wonder how you dey look me, dey look me
I sight you through my window, you no know
Slow movement of a lion, he no lazy
God walks in mysterious, he ain't crazy
I don tay for street-o, dey make beats
Even later join HK, dey take risks
Brother dem call ham street-o, but no love-o
Your own padi go dey cash out with your blood-o
I've seen brothers from nothing, turn something
Heard of men with everything, in six feet
Dem say money dey change man, he no get friend
But I got some rich dudes, we still be good friends
God bless my big bro, Jkilz
Jah bless Hitpapa, Dr. P
Dem no let me chop stone, my family
I no forget my bros, Balii
Dav, Baba k, Melody, Favour