Back to Top

Tosin Wayne - No Gree Lyrics

Tosin Wayne - No Gree Lyrics

I don see many things wey dey make me dey sabi
Wey Dey make me dey sabi
I don see many things wey dey make man dey soji
Wey dey make man dey soji

Alaye malogor
Malor sun ko jara ko garaton
Many people go try test you dem go wan run you marathon

No gree no
No gree for anybody
No gree no
No gree for anybody

Dem go wan mugu you
Dem go wan make you come dey play along
No gree no
No gree for anybody

No yawa
If them hold you down
You go harder
Double your hustle make e no sawa
Duro dada make you no stagger

As you dey hustle make you enjoy
Alaye mi masun mayor
Make nobody pley with your joy
Kalor jaiye make we turn up

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Oluwatosin Tomiwa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tosin Wayne

Tosin Wayne - No Gree Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Tosin Wayne
Language: English
Length: 2:37
Written by: Oluwatosin Tomiwa

Tags:
No tags yet