Me I just Dey live , live like Demeji
No let nothing bother me
Just one woman don do me
As long as she kon sabi do hmmm hmmm hmmm
She sabi cook too
Make I no go fall victim
Know lot of shawtties wanna come by
When we roll out, out out , life of designer Ahn ahn
Gucci and Prada Prada
Know lot of shawtties wanna come by
When we roll out, out out , life of designer ahn ahn
Gucci and Prada Prada
So many night I no fit sleep
We outside, we outside, don pause for a minute
Astray don cost right now so I leave it
Cut my coat to my size and I mean it
Mean it mean it in a minute
Give more sec to cut off my demons
Drained by my sweat, need to dry off my linen
Grind all night so I keep up the drilling
I Say make I mole my Cana
Spray my kala
Enter Benue go find my ochanya
Still mount gwagwalada to go find cheddar
Intercontinental
Me I just Dey live , live like Demeji
No let nothing bother me
Just one woman don do me
As long as she kon sabi do hmmm hmmm hmmm
She sabi cook too
Make I no go fall victim
Kele wey fit put me on slow mo (slow mo)
Jiggering my rhythm on a low low
Make you no do me ojoro
Anywhere you go I go follow follow follow you go
I don't wanna share you with nobody o
Oh o o oh
Anytime I see you my body Dey Totori o
I Say make I mole my Cana
Spray my kala
Enter Benue go find my ochanya
Still mount gwagwalada to go find cheddar
Intercontinental
Me I just Dey live , live like Demeji
No let nothing bother me
Just one woman don do me
As long as she kon sabi do hmmm hmmm hmmm
She sabi cook too
Make I no go fall victim
So many girls come by
So many bhad but na you fine pass
I fit to spend you all my last card ahn ahn ahn
Woni pe mon Gara o
I no send their father o
I no send their mama