Back to Top

VICKYTEMZ - MOMENT Lyrics

VICKYTEMZ - MOMENT Lyrics

Shey wara wara
Hmmm
A. T. T. G PON GBONA O
For your matter I don loose for my mind
No be ritual but I don too sacrifice
Say nahh voodoo ajeh no be lies
Cause this sudden addiction, I am surprised
Leave me for my lane (my lane,lane,lane oh)
Cause her beauty sticks to brain
Don't really gat more to say
Me tire to dey complain
Miss a lot of shots, hard to get no cap
I no be dem shotguns wey wan one tap
Shey you no see my matter full of facts (oh ooye)

Give me moments,wey I go fit express myself
Tell me why I no fit have a say for here
Give me reasons wey I no go fit express myself
Aunty Benita shey naso unna dey do for here

She know say I dey feel her oh
Nahh why she dey gara
Carry me go synagogue
Mental issues fire
Omoh this our alter love
Let's take it to the father
Wigs and hand bag
My Jago(jah go) fit cover
Shebi Jason,let's go under cover
So le fara bale gbokan ti moso oh
I've got my mind talking, ki shey pe mo puff
New week, new case o turf
Adayce say all you want, girl ma pamii oh
Can I be your smile, eyin lo kanmi ooo
She be therapy si nkan toun semi ooo
Give that song serious tones , nothing funny ooo

Give me moments wey I go fit express myself (my baby o, ye shey be)
Tell me why I no fit have a say for here(Ye shey, ye shey, ye shey bé.
My baby ooo, ye shey beyen mo oo)
Give me reasons wey I no go fit express myself(My baby oo, ye shey be)
Aunty Benita shey naso unna dey do for here(Ye sheyi ti ti, sheyi biti shey
My baby oo, ye shey be)
Give me moments wey I go fit express myself

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Victor Payne
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: VICKYTEMZ

VICKYTEMZ - MOMENT Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: VICKYTEMZ
Language: English
Length: 3:09
Written by: Victor Payne

Tags:
No tags yet