Back to Top

Vickyz - Inside Life Lyrics

Vickyz - Inside Life Lyrics

Coming from the street now
I am feeling all the pain running in my vain
Counting my blessings never knew a day like this go come
No who sabi the boy when e dey ropokwu roundabout dey
Waka waka

Story long matter raw na
Try to find your strength and weakness
Inside this life wetin my eye don see
E go hard man comprehend
Yah yah dem no believe story go change again
Water run run run Inside this life wetin my eye don see
E go hard man comprehend
Yah yah dem no believe story go change oo
Water run run run
Since 2013 me turn teen oo

I feel I don arrive men I have seen nothing ah
Try to discover who I really am
Walking on the street up and down manner
Joy wiped away like e jam flood
It hit hard than never
But na who give up f*ck up ohh na na
Found out life is not for the weak

Tell me who dem wan deceive ohh
I sky rocket high I don achieve oo
So many things for my azaza
Back then one shirts ,nicka no cheda for aza
Them think don defeat ohh
But oluwa pass dem
Dem no fit stop my shine on my rainy day
Oluwa pass them

Them no fit hide my star Is my rainy days now
Wetin my eye don see
E go hard man comprehend
Yeah dem no believe story go change again

Yah dem no believe story go change oo
Water run run run
Water ter water ter run run run
Water ter water ter run run run
Water ter water ter run run run
Water ter water ter run run run
Water........water ter run run run
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Victor Udeme
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vickyz

Vickyz - Inside Life Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Vickyz
Language: English
Length: 2:48
Written by: Victor Udeme

Tags:
No tags yet