Back to Top

Vicx - This country (nawa) Lyrics

Vicx - This country (nawa) Lyrics

What they give is what we take, we don't have no option, we don't have no option
No say, no say, no say, no say, no say, e no concern me, e no concern me, sign me, sign me, sign me, sign me
So many, so many happening, police, brutality, man just tryna survive, see the place where mi come from is a Scary nation
To be broke is a sin, when you rich Ole ni, we dey look for legit, we no gree carry gun say nawa, this country Nawa

Our people know the way, but dem no share the update, and they steady celebrate, with dem family and friends, Tell me tell me tell me nawa, black man sef nawa
I know say nobody owe me, and I no say nobody holy, but if you get, look to the left and right yo, so many People dey suffer, suffer, suffer, dem no get oh oh
Little assistance, fit to cover distance, together we go make this world a better place,
Nawa, this country nawa oh ah, nawa black man sef nawa
So many people dey suffer, suffer, suffer, dem no get oh ah nawa this country nawa

Everything you get make you give to God
Ten million on a private jet
Expensive suit and their pikin dey abroad
Common man no fi get a visa,

Minimum wage no fi buy you pizza,
Too many pain many smoking cigar,
Too many pain, many drinking liquor, at the end of the day omo na your liver
See the hospitals wey dem give us, dem kuku no dey live here, our leaders dem wicked

At the end of the day omo na your liver see the hospitals wey dem give us, dem kuku no dey live here our leaders dem wicked...

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Victor Harrison
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vicx

Vicx - This country (nawa) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Vicx
Language: English
Length: 2:55
Written by: Victor Harrison

Tags:
No tags yet