Back to Top

WARLEX - Sometimes Lyrics



WARLEX - Sometimes Lyrics




.......
.......
Sometimes e go be like
We no SABi
But I still dey push am
With my confidence
I dey work i Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Sometimes I go be like
We no SABi
But I still dey push am
With my confidence
I dey work i Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
Oh my nigga
Gimme Cana
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag

We no Dey sleep
We Dey sese Dede gan
OMO to ba se se
Dan dan ni ko ni owo kan
Para Dey my body
I need to get this money
Na time e go take
You go soon Mo mi
I no sleep on it
Anyway na way
I Dey se ise gidi gan
I dey make my money
Shara to my Nigga
Wey Dey gimme Cana
We go make money
Because I still Dey para

Sometimes I go be like
We no SABi
But I dey push am
With my confidence
I dey work I Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
Oh my nigga
Gimme Cana
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
.......

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
........
.......
.......
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




.......
.......
Sometimes e go be like
We no SABi
But I still dey push am
With my confidence
I dey work i Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Sometimes I go be like
We no SABi
But I still dey push am
With my confidence
I dey work i Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
Oh my nigga
Gimme Cana
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag

We no Dey sleep
We Dey sese Dede gan
OMO to ba se se
Dan dan ni ko ni owo kan
Para Dey my body
I need to get this money
Na time e go take
You go soon Mo mi
I no sleep on it
Anyway na way
I Dey se ise gidi gan
I dey make my money
Shara to my Nigga
Wey Dey gimme Cana
We go make money
Because I still Dey para

Sometimes I go be like
We no SABi
But I dey push am
With my confidence
I dey work I Dey pray
We no dey sleep
Make I sha ti ri temi se

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
Oh my nigga
Gimme Cana
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
.......

Oh my nigga
Gimme me CANA
Make I reason the life on low key
Oh my mama
Keep praying
Make I come house with big bag
........
.......
.......
[ Correct these Lyrics ]
Writer: ADELUSI ADEWOLE
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: WARLEX



WARLEX - Sometimes Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: WARLEX
Language: English
Length: 2:33
Written by: ADELUSI ADEWOLE

Tags:
No tags yet