Back to Top

Wayinmi - Demon (feat. Jaywillz) Lyrics



Wayinmi - Demon (feat. Jaywillz) Lyrics
Official




See my brother o
Come dey do me wayo
Shey you chop your own
Why you come dey envy my own
If I reason the taboo
Make dem give me Claro
Tell IKENGA, make e kill am
Make e cool my mind
Some of my day ones
Come turn to demon, Ah
Turn to the bad one
Oh bad man dem
But me I fear nobody ah
Steady am making money ah
Oluwa na him dey for me
Oluwa na him dey for me
Heee heee
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
Many things dey wey dey kill man
Woman sef dey kill man
Only God wey fit to save man
Cause even man sef dey kill man
Animal chopping animal
Even God sef no go forgive am
Greedy man won kill greedy man
And hungry man won kill big man
Big big man uh uh
Life na cinema uh uh
Everybody be the Jackie Chan uh uh
Everything be the Elephant oh
Ele Elephant uh uh
Criminal catching criminal
Sinner man judging sinner man
Enemies dey wey dey kill man
Even friends dey wey dey envy man
Wey dey envy man o
Some of my day ones
Come turn to demon,(come turn to demon o)Ah
Turn to the bad one
Oh bad man dem
But me I fear nobody ah
Steady am making money ah
Oluwa na him dey for me
Oluwa na him dey for me
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




See my brother o
Come dey do me wayo
Shey you chop your own
Why you come dey envy my own
If I reason the taboo
Make dem give me Claro
Tell IKENGA, make e kill am
Make e cool my mind
Some of my day ones
Come turn to demon, Ah
Turn to the bad one
Oh bad man dem
But me I fear nobody ah
Steady am making money ah
Oluwa na him dey for me
Oluwa na him dey for me
Heee heee
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
Many things dey wey dey kill man
Woman sef dey kill man
Only God wey fit to save man
Cause even man sef dey kill man
Animal chopping animal
Even God sef no go forgive am
Greedy man won kill greedy man
And hungry man won kill big man
Big big man uh uh
Life na cinema uh uh
Everybody be the Jackie Chan uh uh
Everything be the Elephant oh
Ele Elephant uh uh
Criminal catching criminal
Sinner man judging sinner man
Enemies dey wey dey kill man
Even friends dey wey dey envy man
Wey dey envy man o
Some of my day ones
Come turn to demon,(come turn to demon o)Ah
Turn to the bad one
Oh bad man dem
But me I fear nobody ah
Steady am making money ah
Oluwa na him dey for me
Oluwa na him dey for me
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
So I dey sort and balance
So I dey hold my Tana
All of dem die by fire
Nobody quench my fire fire fire born them o
Their neck be like antelope
I'm lion king dey hunt dem
My matter e go hunt dem
E go hunt dem
And E go hunt dem
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Aaron Frank, Chinonso Ome
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wayinmi



Wayinmi - Demon (feat. Jaywillz) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Wayinmi
Language: English
Length: 3:01
Written by: Aaron Frank, Chinonso Ome

Tags:
No tags yet