LASMA fit retire for you
Tire for you
I go set Lagos on fire for you
Fire for you
Them police man open fire for you
Fire for you
Them politician do banner for you
Them carry banner for you
Girl I don dey manya for you oh
Manya for you uh
Pastor must deliver for you
Deliver for you oh oh oh oh
Shayo make me lose my temperature
I lose my temperature
Now I don dey hunger for you
I don dey hunger for you uhuh uhuh
Na you be my fitness fitness fitness
Super power you be my weakness
Weak ne eh es
If I offend you I ask forgiveness hmm hmm hmm
I no wish you bad Jah be my witness
Na Jah be my witness hmm hmm hmm
So tell me wetin wetin een
Wetin man do man wey man no forgive am
Hmm uhh uhh
If them ask me answer I no fit give am yea yea ye mm
Make I put petrol for your litter
50 litters your buta
Hmm hmm mm
Gimme Gucci Gimme fendi
With one shot foursome no be flexing o
I am busy no offending
And my body no need no unsexy oh oh
And your body blow my mind
And you remind me of mercy Johnson hmm mm
When am riding this your back seat
And water come for your eyes eeh yea
She Dey tell me make I fire fire go
She say papa make you fire fire go
Body wet like poto poto fire go
And e sweet like water mellow fire go
She say ba mi mimu dele
Baba mi dakudele
Cause I no fit live without my Bebe
No me without my Bebe (without my Bebe)
Girl I don dey manya for you
Manya for you
Pastor must deliver for you
Deliver for you oh oh oh oh mm
Lose my temperature
I lose my temperature
Now I don dey hunger for you
I don dey hunger for you uh uh uh
Na you be my fitness fitness fitness
Superpower you be my weakness weakne eh es
If I offend you I ask forgiveness uh uh uhh
I no wish you bad Jah be my witness
Na Jah be my witness uh uh uh
So tell me wetin wetin een
Wetin man do man wey man no forgive am
Uhh uhh uhh
If them ask me answer I no fit give am hmm hmm hmm mm
(I no fit give am)
Make I put petrol for your litter
50 litters your buta
Hmm hmm hmmmm mm