Back to Top

Wilmerafrica - I NO FOLLOW DEM Lyrics

Wilmerafrica - I NO FOLLOW DEM Lyrics
Official

I no follow dem puff puff pass
I no follow dem bag first class
I no follow dem use the blood of animal
I no follow the street bad side
I no follow dem puff puff pass
One zaza from A to Z
I no follow dem bag first class
Government work na see finish
I no follow dem use the blood of animal
As skin no full I no put body
I no follow the street bad side
I no fit blow inside kirikiri
I no follow dem puff puff pass
One zaza from A to Z
I no follow dem bag first class
Government work na see finish
I no follow dem use the blood of animal
As skin no full I no put body
I no follow the street bad side
I no fit blow inside kirikiri
Wither that man wey shout who goes (wey shout who goes)
Coordinate your sef me I no dey joke (Shey you dey hear)
If you wear your white I go wear my black (GREE FOR WHERE)
You do 10meter I go do 1grand
I do my best and leave the rest
If I no fit fly I go use my car
If I no get car I go order bolt
If my pocket dry I go use my legs
If I no move na here I go old
If you wish me bad I go call my God
Wear your gold my neck on froze
You think you're hot man I'm cold
You think you're cool then call me hot boy
When we dey small them say you'll know when you're old
I reason am talk now the story dun dey unfold
Even for days of old without OT dem go use you joke
Shey you see Adam, you see Esau even Jacob
When the going gets tough, go hard or go back home
Tell your mama say you dun try your best but go no go
She go pat you for back welcome you and show you love
You go see tears for her eyes cause her pikin dun give up
Graduates dey work for places owned by person wey no go school
8am in class but na money dey my mind
Jejely pack my bags this man dey teach me maths
Wetin I wan dey calculate with nothing for account
I no follow dem puff puff pass
One zaza from A to Z
I no follow dem bag first class
Government work na see finish
I no follow dem use the blood of animal
As skin no full I no put body
I no follow the street bad side
I no fit blow inside kirikiri
I no follow dem puff puff pass
One zaza from A to Z
I no follow dem bag first class
Government work na see finish
I no follow dem use the blood of animal
As skin no full I no put body
I no follow the street bad side
I no fit blow inside kirikiri
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Collins Williams
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wilmerafrica

Wilmerafrica - I NO FOLLOW DEM Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Wilmerafrica
Language: English
Length: 2:42
Written by: Collins Williams

Tags:
No tags yet