Watin dem wan talk wey dem never talk before
For my back mandem dem ma speak chinchun
But me just dey face my front
Cos e be Jah wey dey set my court
And I know say this my time go come
As I dey push like woman wey dey for labour
With Jah me I can't go wrong
So I just dey on my course
Cos it's blessings on blessings
No time for stressing
Life has been a teacher
I've learnt a lot of lessons
So nothing you fit tell me
Cos I dey do my thing
Confidently
I've been through hell and back
And I carry all my problems for my back
And I steady dey watch my back
From these people wey go see me come dey fake laugh
Cos I dey mind my business
Say Jah be my witness
Mandem no fit know my weakness
Dem no fit hit my weak point
Cos I dey mind my business
Say Jah be my witness
Mandem no fit know my weakness
Dem no fit hit my weak point
Them no fit know my weakness
Be Jah be my witness
Me I dey mind my business
Them no fit hit my weak point
Say my grace no be prepaid
I don see joy I don see pain
And my eye seff e don see rain
If them test me them go pick race
Evidence Dey buy I still explain
I no be Olu but I dey maintain
Dey on my Domain
Steady running my race
Me no dey look them face
Cos it's blessings on blessings
No time for stressing
Life has been a teacher
I've learnt a lot of lessons
So nothing you fit tell me
Cos I dey do my thing
Confidently
I've been through hell and back
And I carry all my problems for my back
And I steady dey watch my back
From these people wey go see me come dey fake laugh
Cos I dey mind my business
Say Jah be my witness
Mandem no fit know my weakness
Dem no fit hit my weak point
Cos I dey mind my business
Say Jah be my witness
Mandem no fit know my weakness
Dem no fit hit my weak point
Them no fit know my weakness
Be Jah be my witness
Me I dey mind my business
Them no fit hit my weak point