Back to Top

WUMEX - MIE(Money Is Everything) Lyrics



WUMEX - MIE(Money Is Everything) Lyrics
Official




Capital GOD no be astronaut
But he dey carry me go where I never be before
Found me for here but he put me up
Ohun toju mi ti ri enu ole so o
No be say I too know no be tactics
If no be God nah jagbajantis
God knows the reason why he put me for here
Omo sooner or later he go show he go clear
Moni tele tele before before
Kato ri onje ale je it's very tough
But who I wan tell ko si eni kan
Ohun toju mi ti ri enu ole so
Moni tele tele before before
Kato ri onje ale je it's very tough
But who I wan tell ko si eni kan
Ohun toju mi ti ri enu ole so
It use to be tasteless life without money
Poverty humble me bi Omo to'wa ni daycare
Without a nanny
I felt neglected no body wan near me
Awon ore mii to rush eh
Dem later regret eh
Bobo no go die unless to ba darugbo
I will never lack the promise made from God
Bobo no go die unless to ba darugbo oo
To ba darugbo oo
To ba darugbo oo
Me no be those guy wey dey smoke backwood
I'm a very diligent guy gbagbe pe mo pe'n ta street boy with no tattoo
Ogun Akoba wo ka ma ri
Carry my cross and go Calvary
Mr Corper no Alawee
Ogun Akoba wo ka ma ri
Carry my cross and go Calvary
Mr Corper no Alawee
Still use to be tasteless life without money
Poverty humble me bi Omo towa ni daycare
Without a nanny
I felt neglected no body wan near me
Awon ore mii to rush eh
Dem later regret eh
I will never lack
Kamakazi on a ketro
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Capital GOD no be astronaut
But he dey carry me go where I never be before
Found me for here but he put me up
Ohun toju mi ti ri enu ole so o
No be say I too know no be tactics
If no be God nah jagbajantis
God knows the reason why he put me for here
Omo sooner or later he go show he go clear
Moni tele tele before before
Kato ri onje ale je it's very tough
But who I wan tell ko si eni kan
Ohun toju mi ti ri enu ole so
Moni tele tele before before
Kato ri onje ale je it's very tough
But who I wan tell ko si eni kan
Ohun toju mi ti ri enu ole so
It use to be tasteless life without money
Poverty humble me bi Omo to'wa ni daycare
Without a nanny
I felt neglected no body wan near me
Awon ore mii to rush eh
Dem later regret eh
Bobo no go die unless to ba darugbo
I will never lack the promise made from God
Bobo no go die unless to ba darugbo oo
To ba darugbo oo
To ba darugbo oo
Me no be those guy wey dey smoke backwood
I'm a very diligent guy gbagbe pe mo pe'n ta street boy with no tattoo
Ogun Akoba wo ka ma ri
Carry my cross and go Calvary
Mr Corper no Alawee
Ogun Akoba wo ka ma ri
Carry my cross and go Calvary
Mr Corper no Alawee
Still use to be tasteless life without money
Poverty humble me bi Omo towa ni daycare
Without a nanny
I felt neglected no body wan near me
Awon ore mii to rush eh
Dem later regret eh
I will never lack
Kamakazi on a ketro
[ Correct these Lyrics ]
Writer: AKINWUNMI AKINSULERE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: WUMEX



WUMEX - MIE(Money Is Everything) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: WUMEX
Language: English
Length: 2:30
Written by: AKINWUNMI AKINSULERE

Tags:
No tags yet