Back to Top

Oliver Kahn Video (MV)

Performed By: Xbusta
Language: English
Written by: OKAFOR CHINEDU

Xbusta - Oliver Kahn Lyrics

Ch ah I Dey tell them say I bad I goni
Cnd I'm hard goni
Screws loose for my head I Dey mad goni
No soccer I be balling cos I Gat the money
Future looking like nneji cos it's gad damn sunny
Won wami DEM Dey find me
Jesus Christ for the street them no fit crucify me
Now I'm running this like a track and field athlete
Popping heavy like a gee boy wey dey buy drinks

Flow so Imaculate, evacuate
When I Dey agitate , evaporate
My philosophy go put food for your Plato
Till mr bill dey for my gate oh

Oliver Kahn no do pass this one oh
Number 1 if them shoot I go keep am oh
Cll these people call me magician oh
I dey run things from Lagos to P town oh

Oliver Kahn no do pass this one oh
Number 1 if them shoot I go keep am oh
Cll my people call me magician oh
Running things from Owerri to P town oh

Cll of my people, an jaiye oh , an jaiye oh
Every day l'an shaye , an shaye oh

Cll of my people, an jaiye oh , an jaiye oh
Every day l'an shaye , an shaye oh

Steady grinding for the pepper till everywhere go turn stew
My presence expensive e go cost you
I don't sleep so my dreams go come true
We are outside , we no send your curfew
New levels
No squares for my circle
We dey ball well we go bench you
Cnd we get mouth a lenu
Mo lenu
I know say ME and poverty no fit to corporate
My money just Dey cum like say the thing dey fornicate
I'm too solid you know say me I no Fit liquidate
Me and you no fit relate because

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: OKAFOR CHINEDU
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Xbusta

Tags:
No tags yet