Back to Top

Yangstepa - Loner (feat. Skannah) Lyrics



Yangstepa - Loner (feat. Skannah) Lyrics
Official




Man no get omo kpe oh
If you no get money
E Dey kill idea
Na you go press oh
Omo ego do you
Nobody Dey care
Dust Dey road oh
If e settle well
Na your face go clear
Don't make dem tell you
Get time and patience
Till e reach your turn
No Dey do follow
Follow
Make you find your own way
Odum no Dey fear walka
Make you no Dey enter
Anybody matter
Mɛnba bɛyɛ mame
Me nam me kwan so me deɛ
Mepɛ asem pa
Onyame na ɔyɛ mekamafo
Ɔnoa ara na metwere no
So me I just Dey my lane
Ano Dey watch no nobody
I just Dey Dey on top of my case
Friend enemy just stay away
Stay away
Nye mawu err
I wan blow like Adeleke
On my knee's me I just Dey pray
Shia mi nam nye mawu ye
Then days
Dem no dey look ma face
Now I hit killo for dem face and ma money just dey get billion by day
Forget
The black sheep is white in ya face
Nyame Nadom and Grace upon me
If you sendii fire water go cool me
You see Adom na Aba and adom nu asor misuu
Look how we take control
My life make soft on go
Nk333 dromo k3 jorrr morrr sorr
My life looking posh
And if u send one to me , I send 9 fit you yea
Wowwoorr
So me I just Dey my lane
Ano Dey watch no nobody
I just Dey Dey on top of my case
Friend enemy just stay away
Stay away
Nye mawu err
I wan blow like Adeleke
On my knee's me I just Dey pray
Shia mi nam nye mawu ye
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Man no get omo kpe oh
If you no get money
E Dey kill idea
Na you go press oh
Omo ego do you
Nobody Dey care
Dust Dey road oh
If e settle well
Na your face go clear
Don't make dem tell you
Get time and patience
Till e reach your turn
No Dey do follow
Follow
Make you find your own way
Odum no Dey fear walka
Make you no Dey enter
Anybody matter
Mɛnba bɛyɛ mame
Me nam me kwan so me deɛ
Mepɛ asem pa
Onyame na ɔyɛ mekamafo
Ɔnoa ara na metwere no
So me I just Dey my lane
Ano Dey watch no nobody
I just Dey Dey on top of my case
Friend enemy just stay away
Stay away
Nye mawu err
I wan blow like Adeleke
On my knee's me I just Dey pray
Shia mi nam nye mawu ye
Then days
Dem no dey look ma face
Now I hit killo for dem face and ma money just dey get billion by day
Forget
The black sheep is white in ya face
Nyame Nadom and Grace upon me
If you sendii fire water go cool me
You see Adom na Aba and adom nu asor misuu
Look how we take control
My life make soft on go
Nk333 dromo k3 jorrr morrr sorr
My life looking posh
And if u send one to me , I send 9 fit you yea
Wowwoorr
So me I just Dey my lane
Ano Dey watch no nobody
I just Dey Dey on top of my case
Friend enemy just stay away
Stay away
Nye mawu err
I wan blow like Adeleke
On my knee's me I just Dey pray
Shia mi nam nye mawu ye
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Salvation Nutsugah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Yangstepa



Yangstepa - Loner (feat. Skannah) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Yangstepa
Language: English
Length: 2:19
Written by: Salvation Nutsugah

Tags:
No tags yet