Back to Top

Yiwola - Paddy Lyrics



Yiwola - Paddy Lyrics
Official




Paddy paddy
For this journey Ehyy
Everybody yan the same story
But watin e go be for me ehy
Shebi na this money
Wey dey make dem dey come find me
But naso e be for me
Cause me sef dey try wan turn person ehy
Olouhn I can't explain watin eyes don see
Ups and downs
All my blessings
Some lessons
Rugged stubborn
Oro boy no dey give up
Coconut head
Idan gan gan
No dey hear word
Money on my mind talo raye oshi
Mafi ejo pa mi
Mi o raye ejo oshi
Who's your friend who's your neighbor
Make god no shame us like I pass my neighbor
Kurumbe
Sirrii sirri
Ori mi tete la
Kori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy
Ori mi tete la
Ki ori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy ehy
Ori mi howfa sho ti mu codein
Ori mi ma sun tan le bi ina halogen
Mo fe gba kiki make dem feel my presence
Mi ofe se ogun owo cause I still got my conscience
Abi watin I gain if I no get money
Kiki
Shade no go call me honey
Mofe diru mofe di igba
I wan get the money
At the end of the day make my life sweet like sunny
Me I wan blow me I wan make am
That National cake me I wan chop am
Call me senator bad man make I reply
Lot
Cause owo yapa omo me I've got a lot
Ori ori ori mo pe o
Ori ori jo jekin tayo
Ori mi ma sun reply me present sir
Kin lowo buruku lowo bi ti tanker
Ori mi tete la
Kori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy
Ori mi tete la
Ki ori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy ehy
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Paddy paddy
For this journey Ehyy
Everybody yan the same story
But watin e go be for me ehy
Shebi na this money
Wey dey make dem dey come find me
But naso e be for me
Cause me sef dey try wan turn person ehy
Olouhn I can't explain watin eyes don see
Ups and downs
All my blessings
Some lessons
Rugged stubborn
Oro boy no dey give up
Coconut head
Idan gan gan
No dey hear word
Money on my mind talo raye oshi
Mafi ejo pa mi
Mi o raye ejo oshi
Who's your friend who's your neighbor
Make god no shame us like I pass my neighbor
Kurumbe
Sirrii sirri
Ori mi tete la
Kori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy
Ori mi tete la
Ki ori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy ehy
Ori mi howfa sho ti mu codein
Ori mi ma sun tan le bi ina halogen
Mo fe gba kiki make dem feel my presence
Mi ofe se ogun owo cause I still got my conscience
Abi watin I gain if I no get money
Kiki
Shade no go call me honey
Mofe diru mofe di igba
I wan get the money
At the end of the day make my life sweet like sunny
Me I wan blow me I wan make am
That National cake me I wan chop am
Call me senator bad man make I reply
Lot
Cause owo yapa omo me I've got a lot
Ori ori ori mo pe o
Ori ori jo jekin tayo
Ori mi ma sun reply me present sir
Kin lowo buruku lowo bi ti tanker
Ori mi tete la
Kori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy
Ori mi tete la
Ki ori olola mapemi ran ni se o ehy
Ori mi tete la
Eleda mi tete la ehy ehy ehy
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mubarak Afolabi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Yiwola



Yiwola - Paddy Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Yiwola
Language: English
Length: 2:32
Written by: Mubarak Afolabi

Tags:
No tags yet