Back to Top

Yo'Dele - Konji Lyrics

Yo'Dele - Konji Lyrics

[ Featuring Ajala, Big Klef ]

This your matter, en matter
Make my body dey hold mi

Water dey here
Money dey here
Pepper dey here
Holy Hoil yes, en dey

Omo mi, no mind me eee (Konji)
Weytin do me (Konji)
Your body bad ooo (Konji)
So, when I stand oo (Konji)
Konji wey dey buss brain (Konji)
Weytin fit cure pain (na Konji)
Weytin motivate brain (Konji)
Henny and Coca-cola (Konji Konji)

Her body when she stand like this, her barca en dey block my view
I tell am may she joro for me, may she shake am for instaview (joro ja joro)
She tell me sey may I hold am (her body soft like butter)
She talk sey she be water (I no fit last pass a quater)

Maa jo jeje
Tell me what you see when you pour water on it
Feeling like I dey the garden of eve
Apple looking good, let me come and eat (shey emi loun)
Baby don't play
I dey hard as I dey
En don take like twenty weeks since I don chop wanche

Omoge give it to me shengele (the tin wey do body)
Idi nya, no bi kerere
Set awon pepper them
I wanna chop you like pekere
Na you dey ginger my John Tomos (the tin wey do body)
Your vibration is contagious (Covid-19)
Make you no play me, na konji
When e stand o, na konji konji

With the way she dey shaking her body
Make me want to dey touch her bobby
Aduke you go killi pesin
And your body e bi to sexy (yeeeee)
Baby let me put the tip in
Why you dulling why you tripping
Je ka 69 for the kitchen
Mo fe je ise gan biti chicken (Karo)
Ja ma yata, Ja ma yolo
Global boy, o ti gboro (cheee)
Wa mi wale mi, eko le po
Omode omo ogun, ope lefo
If den like may den talk na their palava
Jam on the tin like a cassava
Ride on the tin like okada
Melanin popping, o shey Wakanda

Omo mi, no mind me eee (Konji)
Weytin do me (Konji)
Your body bad ooo (Konji)
So, when I stand oo (Konji)
Konji wey dey buss brain (Konji)
Weytin fit cure pain (na Konji)
Weytin motivate brain (Konji)
Henny and Coca-cola (Konji Konji)

**Sax Solo - Olujazz

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Yo'Dele

Yo'Dele - Konji Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Yo'Dele
Featuring: Ajala, Big Klef

Tags:
No tags yet