Back to Top

Oma Video (MV)




Performed By: YP Kezzi
Featuring: Dope J
Language: English
Length: 2:35
Written by: EBUBE ECHEFU




YP Kezzi - Oma Lyrics




[ Featuring Dope J ]

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

Yeah, oh girl
See as you just set oh
Your body na market
Right from the onset
As I see you my brain re-re-reset
Na why I dey meze so
Onome, I dey feel this your presence oh
Many many man wan sample your matter
Timba timba wole mon se fun e dada
Tell me wetin I go do
Wetin I go do
Wetin I go do yeah
I go follow you with okada
I go do like armed robber for here

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

She dey wine am for me yeah
She dey dance am for me yeah
Your body na asset to me yeah
Girl you know already yeah
I must sample your waist oh
Girl you sabi my craze oh
Your body causing migraine oh
Ozonzozonzizonzazo
I no fit leave her
I no get mind and I no get liver
She dey make me shiver (shiver)
She know say she bad oh (she bad oh)

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

Yeah, oh girl
See as you just set oh
Your body na market
Right from the onset
As I see you my brain re-re-reset
Na why I dey meze so
Onome, I dey feel this your presence oh
Many many man wan sample your matter
Timba timba wole mon se fun e dada
Tell me wetin I go do
Wetin I go do
Wetin I go do yeah
I go follow you with okada
I go do like armed robber for here

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

She dey wine am for me yeah
She dey dance am for me yeah
Your body na asset to me yeah
Girl you know already yeah
I must sample your waist oh
Girl you sabi my craze oh
Your body causing migraine oh
Ozonzozonzizonzazo
I no fit leave her
I no get mind and I no get liver
She dey make me shiver (shiver)
She know say she bad oh (she bad oh)

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh

Softly dey roll it omaema
Nwayo nwayo nwanyi oma
See my baby girl you set oh
Baby girl reset oh
Your body na asset oh
Your body na market oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: EBUBE ECHEFU
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: YP Kezzi

Tags:
No tags yet