Back to Top

Yung6ix - Before I Go Broke [Album] Lyrics



Yung6ix - Before I Go Broke [Album] Lyrics
Official




[ Featuring Olamide ]

Them say I don high
Them dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
See I'm just a young boy into big things
Some say me I be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

Trust me you don't wanna see me mad o
Even Olamide sef know say I be Badoo
Na my real guy
But we from different roots
Same jungle but these days we dey chop different fruits
What tomorrow holds me I don't know
What's a million to me now
Omo one show
Damn it mehn we don blow
Same guy wey those girls be no wan blow
Mehn I hustle hard till I hammer
Am living with Tony's payne mehn
That's not nice you're talking Montana
Find me up in Abuja
Popping bottles up in Cobana
Fruits of my labour
Shoddy wan take my banana
See l ain't here to judge you
George is in the jungle
So no need to Warri
Cause that's where am from though
I get you the ticket
Tell me where you wan go
But before then you got to register in my condo

She say I'm high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
I'm just a young boy ah into big things
Some say me I be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

I swear am wide awake
Jehovah is my witness
Keep the magazine
And pray for forgiveness
Ain't no time to sleep
I'm tryna live my dreams
They try to walk in my shoes
But they can't afford my Timbs
Mercedes riding a new Mercedes
God in this game and I ain't even talking about eighties
Some of them gon play this
Some of them gon hate this
But ion really like those ladies
That keep swallowing my babies

Ehba
Awon to n relate won gbo mi
Cause I'm getting getting more money
They say money talks to'oto ni
Ah ehba
Awa ni landlord eyin caretaker
Won ni mo ti n je'wo
Mo ti n yokun bi t' Obi Asika
Mo si 'na fun won Rambo
Mo si n shey collabo
Emi ati Yung6ix
A da bi Trinidad & Tobago
E fe burn
Eyan ma niyin
E kako
Italian mafia l' Olamide Roberto Baggio
Kilon ba mi so
You talking bullshit
Watch yourself
You feel you gat it you ain't gat it
Shut the f*ck up and watch yourself
I rep the hoody
I rep the slum
Am repping ghetto yes igboro
Got to get the Gucci
Got to get the Nike
Got to get that Louis and timbolo
Fifty fifty no cheating
She run around I run the city
You no dey shame
I no dey pity
And the things I do e no dey pretty
We murder them
Dead bodies in the hallway
O lo n catwalk
But this place no be runway
Hungry lion
Twelve elephants no do me one day
Ki lo n shey e
O de lo n wo bi ti one eye Sunday

She say I don high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things yes
I'm just a young boy wey dey into big things
Some say me I be werey l be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

Emi n soro owo
Awon n gbo bi aja
Kaka ki ile ku
Ile a sha
Dream chaser ni mi
Won pe mi won pe mi l'omo asha
Swagger l'omo
Keke T B N C N again oo
We out 6ix
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Them say I don high
Them dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
See I'm just a young boy into big things
Some say me I be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

Trust me you don't wanna see me mad o
Even Olamide sef know say I be Badoo
Na my real guy
But we from different roots
Same jungle but these days we dey chop different fruits
What tomorrow holds me I don't know
What's a million to me now
Omo one show
Damn it mehn we don blow
Same guy wey those girls be no wan blow
Mehn I hustle hard till I hammer
Am living with Tony's payne mehn
That's not nice you're talking Montana
Find me up in Abuja
Popping bottles up in Cobana
Fruits of my labour
Shoddy wan take my banana
See l ain't here to judge you
George is in the jungle
So no need to Warri
Cause that's where am from though
I get you the ticket
Tell me where you wan go
But before then you got to register in my condo

She say I'm high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
I'm just a young boy ah into big things
Some say me I be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

I swear am wide awake
Jehovah is my witness
Keep the magazine
And pray for forgiveness
Ain't no time to sleep
I'm tryna live my dreams
They try to walk in my shoes
But they can't afford my Timbs
Mercedes riding a new Mercedes
God in this game and I ain't even talking about eighties
Some of them gon play this
Some of them gon hate this
But ion really like those ladies
That keep swallowing my babies

Ehba
Awon to n relate won gbo mi
Cause I'm getting getting more money
They say money talks to'oto ni
Ah ehba
Awa ni landlord eyin caretaker
Won ni mo ti n je'wo
Mo ti n yokun bi t' Obi Asika
Mo si 'na fun won Rambo
Mo si n shey collabo
Emi ati Yung6ix
A da bi Trinidad & Tobago
E fe burn
Eyan ma niyin
E kako
Italian mafia l' Olamide Roberto Baggio
Kilon ba mi so
You talking bullshit
Watch yourself
You feel you gat it you ain't gat it
Shut the f*ck up and watch yourself
I rep the hoody
I rep the slum
Am repping ghetto yes igboro
Got to get the Gucci
Got to get the Nike
Got to get that Louis and timbolo
Fifty fifty no cheating
She run around I run the city
You no dey shame
I no dey pity
And the things I do e no dey pretty
We murder them
Dead bodies in the hallway
O lo n catwalk
But this place no be runway
Hungry lion
Twelve elephants no do me one day
Ki lo n shey e
O de lo n wo bi ti one eye Sunday

She say I don high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things yes
I'm just a young boy wey dey into big things
Some say me I be werey l be werey with big dreams
All about my paper this is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

Emi n soro owo
Awon n gbo bi aja
Kaka ki ile ku
Ile a sha
Dream chaser ni mi
Won pe mi won pe mi l'omo asha
Swagger l'omo
Keke T B N C N again oo
We out 6ix
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Larry Otega, Olamide Adedeji, Onome Onokohwomo
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Yung6ix



Yung6ix - Before I Go Broke [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet