Back to Top

Don't Stop Video (MV)




Performed By: Yungrin
Language: English




Yungrin - Don't Stop Lyrics




Intro



(Verse)
I pray make my fire no quench
While i'm chasing this mulla
Ajoji laje laye ,komo onile
Ma disturb foundation wa
E be like say you no dey try
To those who things come easy for
As the table turns e go reach yourside
Asiko yen ma loyato


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)


(Verse)
Seventeen eighteen doing big things
See me now i'm thinking about money
All night me no fit sleep
Me and my brothers we dey work
For this money for money
Tori oju mo oun toyo nu
Talika mo oun tobato
Olowo know wetin he fit do
Kolorun maba oju bobo je
I go do wetin i sabi do
Who get pass me no concern me o
Do wetin you sabi do my brother


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)


Fola (Verse)
Make dem talk
Omo e no concern yeah
Make nothing bother me
Kin feyin loju ota mi
Ninu koro yara mi
I dey pray, na the raba gan i dey chase
E no matter gan what dem say
I no fit stop i go face am oloun
I don call call pick up the phone
Make sapa leave me alone
See i can't keep waiting
Hmmmn hmnn hmnn


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Intro



(Verse)
I pray make my fire no quench
While i'm chasing this mulla
Ajoji laje laye ,komo onile
Ma disturb foundation wa
E be like say you no dey try
To those who things come easy for
As the table turns e go reach yourside
Asiko yen ma loyato


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)


(Verse)
Seventeen eighteen doing big things
See me now i'm thinking about money
All night me no fit sleep
Me and my brothers we dey work
For this money for money
Tori oju mo oun toyo nu
Talika mo oun tobato
Olowo know wetin he fit do
Kolorun maba oju bobo je
I go do wetin i sabi do
Who get pass me no concern me o
Do wetin you sabi do my brother


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)


Fola (Verse)
Make dem talk
Omo e no concern yeah
Make nothing bother me
Kin feyin loju ota mi
Ninu koro yara mi
I dey pray, na the raba gan i dey chase
E no matter gan what dem say
I no fit stop i go face am oloun
I don call call pick up the phone
Make sapa leave me alone
See i can't keep waiting
Hmmmn hmnn hmnn


(chorus)
You dey hustle everyday
You dey pray dont stop
Ye! mio fe mo nkan tanso
If e no be money see brother lockup
Gba update judan lor (2x)
[ Correct these Lyrics ]

Back to: Yungrin

Tags:
No tags yet