Back to Top

Zeal c - Slo-mo Lyrics

theme

Zeal c - Slo-mo Lyrics
Official




Zeal C
Give Dem
I called you throughout last night
But you never pick
Keep on whatsappin your number
But you form say
You no see my chat
Yeye (see)
E no go tey I go dey okay
I will take around the beekee
Even though you just dey fashy me eh
(On a daily)
Tell me wetin I go gotee
To make you be my babe eh
Even though you no dey check on me eh
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
(Oh my bebe)
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
(Oh my sharry)
The way you go slow Mo
Do me overdose
Body choke when you take photo
I feel you all over me
You're my one and only
I dey get goosebumps because of you
I enter insta to follow you
I dey for you make you dey for me too
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
This my love is strong o
I can't deny o
If you block my line o
I dey your snap o
This your curve shake ma knees and my toes
I dey online,I dey wait make you post
I don dey mad over you
The way you shake this body of you
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
(Oh my bebe)
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
(Oh my sharry)
The way you go slow mo
Do me overdose
Body choke, when you take photo
I feel you all over me
You're my one and only
I dey get goosebumps because of you
I enter insta to follow you
I dey for you make you dey for me too
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Zeal C
Give Dem
I called you throughout last night
But you never pick
Keep on whatsappin your number
But you form say
You no see my chat
Yeye (see)
E no go tey I go dey okay
I will take around the beekee
Even though you just dey fashy me eh
(On a daily)
Tell me wetin I go gotee
To make you be my babe eh
Even though you no dey check on me eh
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
(Oh my bebe)
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
(Oh my sharry)
The way you go slow Mo
Do me overdose
Body choke when you take photo
I feel you all over me
You're my one and only
I dey get goosebumps because of you
I enter insta to follow you
I dey for you make you dey for me too
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
This my love is strong o
I can't deny o
If you block my line o
I dey your snap o
This your curve shake ma knees and my toes
I dey online,I dey wait make you post
I don dey mad over you
The way you shake this body of you
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
(Oh my bebe)
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
(Oh my sharry)
The way you go slow mo
Do me overdose
Body choke, when you take photo
I feel you all over me
You're my one and only
I dey get goosebumps because of you
I enter insta to follow you
I dey for you make you dey for me too
Oh my babe
Oh my babe
Oh my babe eh
Oh my sharry
Oh my sharry
Oh my sharry
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
I like your character
Baby ị mara mma
Baby ikaraka
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluchukwu Ezeah
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid
LyricFind

Back to: Zeal c



Zeal c Slo-mo Video


Performed By: Zeal c
Language: English
Length: 3:08
Written by: Oluchukwu Ezeah

Tags:
No tags yet