Back to Top Down To Bottom

12Boy - Hope to the Trenches (feat. Yorme) Lyrics



12Boy - Hope to the Trenches (feat. Yorme) Lyrics
Official




When it's time it's time
Give dem the vibes again
12boy
Blessing wey go shock my haters
No easy way but me i dream bigger
Lately you don't know what i feel ah
Not ordinary when i smoke my cigar
Trenches mo ti wa
Olohun
Grind grind everyday a she olohun
Ibi mo ti wa sho ri won gbe ise ran eyan
Iwo lo ma ti werey bo uhn
Hm hope to the trenches
We dey pray for the miracle
Say e go still happen
Eh e go still happenp
Olohun olohun ahh
Hope to the trenches
We dey pray for the miracle
Say e go still happen
Eh e go still happen
Olohun olohun ahh
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did olohun
But God did
Me i dey pray for the blessing wey go come my life
Kini ka ti gbo
Say i never get job
And my mama no give up
Say make i push on a low
She say make i dey push on a low
And i'm on the road
Any where the feeling lead me go
Na anywhere the hustle make me go
Na e i go go
Ahh my life i've been running
Since i live in dark
I'm waiting for the sunny
Days
E no easy but i'm moving
But modupe oluwa sha lo n sho mi ahh
Modupe ton gbo mi
Otipe i don tey for this journey
Lola sati ramoni
I no go stop till i get all these money
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did olohun
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have an Interpretation of these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

We currently do not have these lyrics in English. If you would like to submit them, please use the form below.

[ Or you can Request them: ]

English

When it's time it's time
Give dem the vibes again
12boy
Blessing wey go shock my haters
No easy way but me i dream bigger
Lately you don't know what i feel ah
Not ordinary when i smoke my cigar
Trenches mo ti wa
Olohun
Grind grind everyday a she olohun
Ibi mo ti wa sho ri won gbe ise ran eyan
Iwo lo ma ti werey bo uhn
Hm hope to the trenches
We dey pray for the miracle
Say e go still happen
Eh e go still happenp
Olohun olohun ahh
Hope to the trenches
We dey pray for the miracle
Say e go still happen
Eh e go still happen
Olohun olohun ahh
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did olohun
But God did
Me i dey pray for the blessing wey go come my life
Kini ka ti gbo
Say i never get job
And my mama no give up
Say make i push on a low
She say make i dey push on a low
And i'm on the road
Any where the feeling lead me go
Na anywhere the hustle make me go
Na e i go go
Ahh my life i've been running
Since i live in dark
I'm waiting for the sunny
Days
E no easy but i'm moving
But modupe oluwa sha lo n sho mi ahh
Modupe ton gbo mi
Otipe i don tey for this journey
Lola sati ramoni
I no go stop till i get all these money
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did
I've been running all my life
Summaries when i dey reminisce
E dey break my heart
But God did God did olohun
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bolarinwa Anuoluwapo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 12Boy



12Boy - Hope to the Trenches (feat. Yorme) Video
(Show video at the top of the page)


Performed by: 12Boy
Language: English
Length: 2:44
Written by: Bolarinwa Anuoluwapo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet