Back to Top

2Baba - Officially Blind Lyrics

2Baba - Officially Blind Lyrics
Official

Chineke me

Chai baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is overflowin tell me what more can I say
So deeply you the only one that gets me completely
24/7 girl I'm feelin you Monday to Sunday
Chai like henny like loud edey make me dey high I dey happy I dey proud
Girl I can never have it any other way
And that's the reason why me I dey say

I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way you loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o

Me I don't really care weytin all these people dem dey talk for your matter
Me and you with a bulletproof vest we no send nobody kpata kpata
Love is blind love is blind
But you open my eyes every time you smile chai
Baby I will always be there
No need for the fear I cover you like canopy see me over there
All them talk na fallacy dem talk e no dey follow me
And that's the reason why me I dey say

I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way you loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o

I say na correct eye I take waka this waka
But after I've got you I blind kpata kpata
Oche dom no dom no oda dom doka
Anybody try you I go shoot the motherf*cker
Ever blazing you amazing you're a blessing heaven senting complementing
Na your loving be the main ting for my life
And that's the reason why me I dey say

I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way you loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this is no democracy
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look oo
I'm officially blind
Girl your love for me is so crazy
I'm officially blind
The way you loving me is blinding me
I'm officially blind
Baby this your love dey sweeting me
I'm officially blind
Na only you wey I dey see
Na only you wey I dey look o

Spellz spellz
Listen

Your boy boy Tu V on the beat mix (Tu V on the mix)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: 2Baba

2Baba - Officially Blind Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 2Baba
Language: English
Length: 3:07

Tags:
No tags yet